Jump to content

Akaki River

From Wikipedia
Akaki River
river
Mouth of the watercourseAwash River Edit
CountryEthiopia Edit
Coordinate location8°37′18″N 38°45′7″E Edit
Map

De Akaki be river for central Addis Ababa, Ethiopia. E be right-side tributary of de Awash River.

De Akaki River sanso be de biggest river for Addis Ababa, Ethiopia ein capital. But plenty people no dey notice am secof de thick forest cover wey dey hide am, den secof how people no too dey show interest for am again, since e no get de normal river animals, den de plants for der mostly be weeds for de edges or trees for de riverbank.

Two smaller rivers join de Akaki for de Aba-Samuel reservoir.[1] Dese two rivers be de Little Akaki den de Great Akaki; de Little Akaki dey de western side of de Akaki, while de Great Akaki dey de eastern side.

Pollution

[edit | edit source]

De city of Addis Ababa make de Akaki ein waste disposal site. Dis dey put de rural population wey dey live for de edges of de city for risk, secof de Akaki be source of drinking water give dem.

Avifauna

[edit | edit source]

De Akaki be very important give plenty bird species. BirdLife International identify de Akaki–Aba-Samuel wetlands as important staging ground for winter migratory bird species. De wetlands be known say e fit support as many as 20,000 water birds.[1]

References

[edit | edit source]
  1. 1 2 "AKAKI RIVER: OROMIA - ENVIRONMENT IN PERIL". www.gadaa.com. Archived from the original on 2020-02-25. Retrieved 2026-06-16.