Jump to content

Akwambo festival

From Wikipedia
Akwambo festival
Festival
ContinentAfrica Edit
CountryGhana Edit
Edey de administrative territorial entity insydCentral Region Edit
Ein locationAgona Swedru, Central Region Edit
Month of the yearAugust Edit

De Akwambo festival be celebrated by de chiefs den peoples of Gomoa den Agona insyd de Central region of Ghana.[1] Dem dey celebrate de festival insyd de month of August every year.[1] People insyd Agona, insyd de Central Region, celebrate de Akwambo, wich literally dey mean "path-clearing."[2]

History

[edit | edit source]

So say dem go remember de trip den arrival of de first people wey settle for de four towns wey be Gyinankoma, Ekrawfo, Atakwaa, den Otabenadze, dem dey observe de festival insyd one week.[3] Dem set one day specially for dis purpose, wey everybody wey dey use those paths go come together start de clearing exercise. De first time dem observe Akwambo be wen de migrant ancestors of dese people arrive insyd new land. De main work dem do be make dem clear road go rivers, farms, den oda places de whole community dey use.[4]

References

[edit | edit source]
  1. 1.0 1.1 "Festivals in Ghana". www.ghanaweb.com. Retrieved 27 December 2011.
  2. "Visit Ghana - AKWAMBO FESTIVAL". Visit Ghana (in American English). Retrieved 2023-10-14.
  3. "Visit Ghana - AKWAMBO FESTIVAL". Visit Ghana. Retrieved 2023-10-14.
  4. "Akwambo festival". GhanaRemembers. Retrieved 2024-12-09.