Jump to content

Akwantukese Festival

From Wikipedia
Akwantukese Festival
Festival
CountryGhana Edit
Edey de administrative territorial entity insydEastern Region Edit
Ein locationNew Juaben Municipal District Edit

Akwantukese Festival be festival wey de people of New Juaben traditional area for Eastern Region dey celebrate. Dem dey do am to remember de big journey dem make from Juaben for Ashanti Region come settle for wer dem dey now.[1]

History

[edit | edit source]

De Akwantukese Festival dey remember de big migration wey de Juabens plus dema allies do from dema old home for Asante, come settle for Eastern Region insyd, especially Koforidua, about 135 years ago.[2]

References

[edit | edit source]
  1. "New Juaben Celebrates Akwantukese Festival 10 November 2012". justiceghana.com. Daily Guide. Retrieved 25 October 2014.
  2. "New Juaben marks Akwantukese Saturday". graphic.com.gh. Daily Graphic. Retrieved 25 October 2014.
[edit | edit source]