Alicen Chelaite
| Ein sex anaa gender | female |
|---|---|
| Ein occupation | politician |
| Position ehold | Member of the National Assembly |
Alicen Jematia Ronoh Chelaite[1] (wey dem born around 1945[1]) be Kenyan politician. For 1996, Chelaite cam be de first woman wey dem elect as mayor for Nakuru city, wey she serve for dat position from 1996 reach 1997.[1][2][3] Chelaite sanso serve insyd de National Assembly of Kenya, dey represent Rongai Constituency for one term from 2002 reach 2007. She sanso be Assistant Minister for Gender, Sports, Culture and Social Services from 2003 reach 2007.[2]
The Star, one national newspaper, talk say she be "de pioneer of women wey dey lead for politics insyd Nakuru."[3]
Biography
[edit | edit source]Chelaite move go Daniel arap Moi den ein wifey Lena Moi dema house for Kabarnet wen she be 13 years old, make she help take care of dema two eldest kiddies, Jonathan den Jenifer. She stay den dey work give Moi family house from 1954 reach 1955.[2]
References
[edit | edit source]- 1 2 3 Mureithi, Francis (9 February 2020). "Chelaite - the Kalenjin Will Forever Be Indebted to Moi". Daily Nation. AllAfrica.com. Archived from the original on 6 February 2020. Retrieved 18 July 2025.
- 1 2 3 Kahenda, Mercy (6 February 2020). "Alicen Chelaite: How Moi's former househelp became MP". The Standard (Kenya). Archived from the original on 17 July 2025. Retrieved 17 July 2025.
- 1 2 Macharia, Lois (12 March 2022). "Nakuru County slowly embracing women leadership". The Star (Kenya). Archived from the original on 18 July 2025. Retrieved 18 July 2025.
- Human
- Kenyan people
- Members of de National Assembly (Kenya)
- Government ministers of Kenya
- Women government ministers of Kenya
- Mayors of places insyd Kenya
- Women mayors of places insyd Kenya
- First women mayors
- Kenyan women insyd politics
- 20th-century Kenyan women politicians
- 21st-century Kenyan women politicians
- Kalenjin people
- Kenya African National Union politicians
- National Rainbow Coalition – Kenya politicians
- People wey komot Nakuru