Anime
Subclass of | audiovisual work ![]() |
---|---|
Part of | anime and manga ![]() |
Facet give | Japanese animation ![]() |
Country of origin | Japan ![]() |
Fabrication method | animation ![]() |
Described at URL | https://fanlore.org/wiki/Anime ![]() |
Hashtag | anime, animu ![]() |
Get characteristic | original video animation, anime and manga genre, seiyū, manga ![]() |
History of topic | history of anime ![]() |
Stack Exchange tag | https://japanese.stackexchange.com/tags/anime ![]() |
Anime (wey dem dey call for Japan as アニメ) be animation wey komot from Japan wey fi be hand drawn anaa computer animation. For outsyd Japan, if squad talk anime, dem dey mean de one wey Japan menez do.[1] Buh for insyd Japan, anime dey mean any kind animation, no matter who do am anaa wer e come from. You go see sam animation from oda countries wey get style like Japanese anime too. Sometimes, video games too dey follow anime style and theme.
Anime start commercial for Japan around 1917. Then for 1960s, one cartoon man called Osamu Tezuka bring ein own style wey catch fire. From der, anime fans for Japan come plenty. Nowadays, you fit watch anime for cinema, TV, DVD, anaa for online. Plenty anime dey base for manga (Japanese comic), light novels or video games. Anime get different genres; sam be for everyone, some be for small small groups.[2]
Anime be very creative den different. Dem dey mix art, storytelling, camera movement, and unique ways of drawing. Unlike Western cartoons wey focus on action den movement, anime dey pay more attention to background, zooming, camera angle den other film style.[3] Dem characters too mostly get big-big eyes wey show plenty emotion.[4]
Japan get more dan 430 anime companies; sam popular ones be Studio Ghibli, Kyoto Animation, Sunrise, MAPPA, Wit Studio, Toei Animation, den odas. Since de 1980s, na anime blow for abroad; people dey watch plus subtitles anaa dubbing. From de 2010s top, streaming platforms make am easy for de whole world to watch anime. E now be global thing. By 2016, anime from Japan alone dey take 60% of all animation wey dey show for TV across de world.[5][6][7]
Ein Etymology
[edit | edit source]Anime be one kind animation, buh e no be one specific genre like action anaa romance; e get plenty genres insyd just like movies anaa books. Sam people dey confuse den dey think say anime einself be one genre, buh e no be so.[8] For Japanese language insyd, anime mean any kind animation; e no matter wer e come from anaa how e look.[9] Plenty English dictionaries talk say anime (/ˈænɪmeɪ/),[10] people mostly talk say anime be “a style of animation from Japan”[11] anaa “Japanese animation style.”[12] Sam definitions even say de thing must come from Japan before we go call am anime.[13]
Now, wer de word anime come from? E no clear like dat. Sam people talk say e come from de English word animation, wey for Japanese dem dey write as アニメーション (animēshon), den then dem short am to アニメ (anime).[13] Odas say maybe e come from French word dessin animé, wey mean animated drawing;[14] buh sam researchers say dat one just be secof anime dey popular for France during de 70s den 80s, so people make dat connection.
For English, anime dey act like mass noun, you go hear something like:
Sometimes, people dey spell anime as animé (putting one accent on top de last “e”) just to show say make you pronounce de “e”; not like how English fi make am silent. Before de word anime cam spread well for de world insyd, people dey call am Japanimation (Japan + animation).[17] Dis name dey common for de 1970s den 1980s. Buh from mid-80s come top, de word anime cam replace Japanimation. Now, people dey use Japanimation per wen dem dey talk about old times anaa wan show say de animation be specifically from Japan.[18]
References
[edit | edit source]- ↑ Ashcraft, Brian (May 18, 2021). "What "Anime" Means". Kotaku. Archived from the original on March 2, 2022. Retrieved March 2, 2022.
- ↑ Ministry of Economy, Trade and Industry (2020). "Manga and Anime". Google Arts and Culture. Archived from the original on October 27, 2023. Retrieved October 27, 2023.
- ↑ Craig 2000, pp. 139–140.
- ↑ Ashcraft, Brian (September 21, 2016). "A Serious Look at Big Anime Eyes". Kotaku. Archived from the original on February 4, 2021. Retrieved January 4, 2020.
- ↑ Brzeski, Patrick (May 16, 2022). "How Japanese Anime Became the World's Most Bankable Genre". The Hollywood Reporter. Archived from the original on December 6, 2022.
- ↑ "Decades of Growth, Rise of VOD and Streaming Trigger Anime Avalanche". vfxvoice. October 3, 2022.
- ↑ Napier, Susan J. (2016). Anime from Akira to Howl's Moving Castle: Experiencing Contemporary Japanese Animation. St. Martin's Press. p. 10. ISBN 9781250117724. Archived from the original on September 24, 2023. Retrieved February 14, 2019.
- ↑ Poitras 2000, p. 7.
- ↑ "Tezuka: The Marvel of Manga - Education Kit" (PDF). Art Gallery New South Wales. 2007. Archived from the original (PDF) on August 30, 2007. Retrieved October 28, 2007.
- ↑ "Anime - Meaning". Cambridge English Dictionary. Archived from the original on July 2, 2019. Retrieved July 4, 2019.
- ↑ "Anime". Lexico. Oxford University Press. Archived from the original on March 3, 2020. Retrieved September 7, 2020.
- ↑ "Anime". Merriam-Webster. Archived from the original on February 2, 2013. Retrieved September 7, 2020.
- ↑ 13.0 13.1 "Lexicon - Anime". Anime News Network. Archived from the original on August 30, 2020. Retrieved September 12, 2020.
- ↑ Kroon, Richard W. (2010). A/V A to Z: An Encyclopedic Dictionary of Media, Entertainment and Other Audiovisual Terms. McFarland. p. 48. ISBN 978-0-7864-5740-3. Archived from the original on May 15, 2023. Retrieved May 15, 2023.
- ↑ "Anime". American Heritage Dictionary (4th ed.).
- ↑ "Anime". Dictionary.com Unabridged (v 1.1). Archived from the original on March 31, 2023. Retrieved March 21, 2023.
- ↑ Patten 2004, pp. 85–86.
- ↑ Patten 2004, pp. 69–70.