Antoinette Ouédraogo
| Ein sex anaa gender | female |
|---|---|
| Ein country of citizenship | Burkina Faso |
| Name wey dem give am | Antoinette |
| Family name | Ouédraogo |
| Ein date of birth | 1957 |
| Place dem born am | Burkina Faso |
| Languages edey speak, rep anaa sign | French |
| Ein occupation | human rights defender, lawyer, environmentalist |
| Award e receive | National Order of Burkina Faso |
| Subject has role | pioneer |
Antoinette Nongoba Ouédraogo be Burkinabé lawyer den activist wey dey fight for women demma rights den de environment. She be de first woman for Burkina Faso history wey turn lawyer.
Ein early life
[edit | edit source]Ouédraogo go school for Young Girls' College of Loumbila, wey dey Loumbila, de capital of de Loumbila Department for Oubritenga Province.[1]
Ein career
[edit | edit source]For 17 June 2006, dem elect Ouédraogo as president of de bar for Burkina Faso.[2] During International Women's Day for 2007, she talk chaw against violence wey dem dey do women, especially rape.[3] Ouédraogo be de president for de women's development association, den she be member of national group of experts wey dey look climate change matter.[4] She talk say de way people dey clear land anyhow, dema poaching, den how dem dey search for new grazing pastures dey make climate change matter worse.[4]
Ouédraogo be de Burkina Faso representative for de executive committee of de Global Shea Alliance.[5] Also, she dey represent de former government minister, General Djibrill Bassolé, wey dem suspect say he lead one short-lived coup d’état for 2015 wey scatter Burkina Faso.[6] For July 2017, de legal defense team get "major victory" afta one UN working group talk say de way dem take lock de former Minister for prison be "arbitrary den illegal."[6]
For May 2017, Ouédraogo represent Burkina Faso ein former president Blaise Compaore den ein cabinet for trial. Compaore don run go Ivory Coast for 2014 when people revolt sake of say he try extend ein 27-year rule. She lead demma defense team make dem walk out of de court, wey she talk say de trial dey go against de country ein constitution.
References
[edit | edit source]- ↑ Watson, Keith; Ozanne, William I. (2013-09-13). Education and Religion: Global Pressures, Local Responses (in English). Routledge. ISBN 978-1-135-75332-0.
- ↑ Rupley, Lawrence; Bangali, Lamissa; Diamitani, Boureima (2013-02-07). Historical Dictionary of Burkina Faso (in English). Bloomsbury Publishing PLC. ISBN 978-0-8108-8010-8.
- ↑ "Me Antoinette Nongoba Ouédraogo, bâtonnier de l'Ordre des avocats : "On ne m'a pas appris à raser les murs" - leFaso.net". lefaso.net (in French). Retrieved 2026-03-17.
- 1 2 "Coping with less rain in Burkina Faso". www.un.org (in English). Archived from the original on 2017-11-11. Retrieved 2026-03-17.
- ↑ "Ouedraogo Antoinette | GSA". www.globalshea.com. Archived from the original on 2017-11-09. Retrieved 2026-03-17.
- 1 2 "WADR". www.wadr.org (in English). Archived from the original on 2017-11-09. Retrieved 2026-03-17.