Jump to content

Asisat Oshoala

From Wikipedia
Asisat Oshoala
human
Ein sex anaa genderfemale Edit
Ein country of citizenshipNigeria Edit
Country for sportNigeria Edit
Ein date of birth9 October 1994 Edit
Place dem born amIkorodu Edit
Languages edey speak, rep anaa signEnglish, Nigerian Pidgin, Yoruba Edit
Ancestral homeNigeria Edit
Ein occupationassociation football player Edit
Position dem play for team top / specialityforward Edit
Residence Edit
Start of work period2009 Edit
Religion anaa worldviewIslam Edit
Sportfootball Edit
LeagueWomen's Super League Edit
Award e receiveOkayAfrica 100 Women, African Women Footballer of the Year, Order of the Niger Edit
Dema official website Edit
Personal pronounL484 Edit

Asisat Lamina Oshoala OON (born 9 October 1994) be a Nigerian professional footballer wey dey play as a striker give Saudi Women's Premier League club Al Hilal den de Nigeria national team. She be widely regarded as one of de best female players insyd women's football of ein generation.[1][2] She be one of de most celebrated African female footballers of all time, wey she win African Women's Footballer of de Year a record six times.[3][4]

Oshoala previously play give English clubs Arsenal den Liverpool, Chinese club Dalian, den Nigerian clubs Rivers Angels den FC Robo. She win de 2015 FA Women's Cup plus Arsenal; two league championships den a cup title plus Dalian; den de 2019–20 Copa de la Reina den 2019–20 Supercopa de España Femenina plus Barcelona. Insyd 2019, she cam be de first African player to score a goal insyd a UEFA Women's Champions League final. On 16 May 2021, Oshoala cam be de first African woman to win de UEFA Champions League, after Barcelona defeat Chelsea 4–0 insyd de finals.[5] De season wey dey follow, she cam be de first African woman to win de Primera División ein Pichichi Trophy, den insyd August 2022 she cam be de first African woman dem nominate to de Ballon d'Or Féminin. Insyd 2024, she cam be de first African player to win de UEFA Champions League three times.

Na Oshoala be de highest goal scorer at de 2014 FIFA U-20 Women's World Cup wey na dem name am de best player at de tournament. Na dem sanso name am de best player den second highest goal scorer plus de Super Falcons team wey win de 2014 African Women's Championship.

Insyd September 2014, na dem make Oshoala a Member of de Order of the Niger by Presido of Nigeria Goodluck Jonathan. Insyd 2021, na dem name am insyd de Forbes 30 Under 30.[6] Dem popularly call am “Àgba Baller”, wich dey mean insyd ein local parlance, “Legendary Footballer”.

Insyd July 2023, after ein group stage heroics against Australia insyd de 2023 FIFA Women's World Cup, Oshoala see a massive increase insyd ein Instagram followership wich make am cam be de first African female footballer wey get a million followers on de social media platform.[7]

Club career

[edit | edit source]

Liverpool: 2015–2016

[edit | edit source]

On 23 January 2015, Oshoala join Liverpool insyd England ein Women's Super League. De club ein manager, Matt Beard, call am "one of de best young players insyd de world".[8] Although na rumours link am plus oda clubs, na she be very happy to join Liverpool.[9] Na she be de first player from an African nation to compete insyd de top women's league insyd England.[10]

Despite she miss two months of de 2015 season plus a knee injury,[11] Oshoala score three goals insyd de nine games insyd wich she play as defending champions Liverpool fini insyd seventh place.[12] Na ein first goal of de season be de game-opener of a 2–1 win against Birmingham City on April 1.[13] During de club ein 2–1 win over Manchester City, she score de game-opening goal insyd de tenth minute.[14] She score de club ein third goal of a 3–1 win against Arsenal on 12 July.[15][16]

Insyd January 2016, na Liverpool report say a transfer bid from Arsenal activate de release clause insyd Oshoala ein contract den dat she dey discuss personal terms plus de London club.[17][18]

Arsenal: 2016–2017

[edit | edit source]

Insyd March 2016, Oshoala sign plus Arsenal.[19] Na Arsenal manager, Pedro Losa say of ein signing, "Asisat be a fantastic talent wey she go be a great addition to wona squad. She be quick, plus excellent feet wey na she prove she fi score goals so e be very positive she decide to join we."[19]

Oshoala help Arsenal win de 2016 FA Women's Cup Final on 14 May.[20] Na de win mark de club ein 14th title.[21] Oshoala make 13 appearances for de club during de 2016 season wey na she score two goals.[13] She score de game-winning goal insyd de 2–0 win against Notts County on 28 August.[22] Arsenal fini insyd third place plus a 16–4–2 record.[23]

Dalian Quanjian: 2017–2019

[edit | edit source]

On 10 February 2017, Oshoala sign plus Chinese club Dalian (大连女子足球俱乐部).[24] During de 2017 season, she score 12 goals wey help Dalian Quanjian win de league championship. Na dem award am de league ein Golden Boot award for most goals scored.[25] De same year, she score four goals during de 2017 Women's Super Cup wey help de club defeat Shanghai 5–3 to win de championship.[25] Insyd October 2018, she help de club win de league championship for de second consecutive year.[26]

FC Barcelona: 2019–2024

[edit | edit source]

On 31 January 2019, Spanish club FC Barcelona Femení sign Oshoala on a loan deal til de end of de season.[27] On May 31, 2019, Barcelona announce ein full transfer to de club den extension til 2022.[28] She score seven goals insyd ein seven appearances give de club during de 2018–19 season.[13] Na Barcelona fini insyd second place during de regular season plus a 25–2–3 record.[29]

Asisat Oshoala dey dribble de ball during de 2019 UEFA Women's Champions League Final on 18 May 2019
Oshoala dey dribble de ball during de 2019 UEFA Women's Champions League Final

Na Oshoala score Barcelona ein goal per insyd a 4–1 defeat to Lyon insyd de 2019 UEFA Women's Champions League Final. Na she be de first African (den Nigerian) to score insyd a Champions League Final.[30]

During de 2019–20 season, Oshoala score 20 goals insyd ein 19 appearances for Barcelona.[13] She score ein first goals of de season plus a brace against Atlético Madrid on 19 September 2019.[31] Insyd October, she score anoda brace against Madrid wey lift Barcelona to a 4–0 win.[32] On January 11, 2020, Oshoala score four goals insyd a 6–0 win against CD Tacon.[33] Barcelona fini in first place during de regular season plus an undefeated 19–0–2 record. Na Oshoala ein 20 goals rank second insyd de league dey follow teammate Jenni Hermoso plus 23.[34]

Oshoala score de game-opening goal insyd de fourth minute of de 2019–20 Copa de la Reina semi-finals against Seville. Na she provide assists on two of de goals to lift Barcelona to a 6–0 win.[35] Barcelona defeat Logroño 3–0 to clinch de championship.[36]

On 21 August 2020, Oshoala provide de assist for Kheira Hamraoui ein game-winning goal insyd de 2019–20 UEFA Women's Champions League quarter-final against Atlético Madrid wey lift Barcelona to de semi-final.[37]

On 24 March 2021, Oshoala score de game-winning goal insyd de team ein 3–0 win over Manchester City during de first leg of de 2020–21 UEFA Women's Champions League quarterfinals.[38] On 16 May 2021, Oshoala cam be de first African woman to win de UEFA Champions League, after she cam on insyd de 71st minute of de finals wey Barcelona defeat Chelsea 4–0.[5]

Oshoala plus Bay FC insyd 2025

On 10 March 2022, Oshoala sign a two-year contract extension wey go keep am at Barcelona til 30 June 2024.[39]

During ein time at Barcelona, Oshoala make 162 appearances wey she score 117 goals, wey cam be de fourth highest goalscorer insyd de club ein history wey she win 14 trophies wich include two trebles.[40][41] Na she take part insyd all competitions of Barcelona ein 2023–24 season before she lef at de end of January, she sanso win de team ein quadruple.[42]

Bay FC: 2024–present

[edit | edit source]

On 1 February 2024, Barcelona den Bay FC announce Oshoala join de latter club.[40][43][44][45] On ein NWSL debut, Oshoala score Bay FC ein first goal insyd de 1–0 victory against Angel City.[46]

Al Hilal

[edit | edit source]

On 2 September 2025, Oshoala sign give Saudi Women's Premier League club Al Hilal.[47]

International career

[edit | edit source]

Na Oshoala ein club coach Edwin Okon dey serve as de national team interim manager wen na he give am a debut senior cap insyd a friendly defeat by world champions Japan insyd September 2013.[48]

Na dem name Oshoala as de best player at de 2014 FIFA U-20 Women's World Cup wey na she be de top goalscorer at de tournament plus seven goals. Na dem sanso name am best player den second top goalscorer plus de Super Falcons team wey win de 2014 African Women's Championship.[49][50] She sanso win de BBC Women's Footballer of de Year 2015. Insyd September 2014, na dem make Oshoala a Member of de Order of the Niger by Presido of Nigeria Goodluck Jonathan.[51]

On 8 June 2015, Oshoala score ein first 2015 FIFA Women's World Cup goal wen na she score de team ein second goal insyd a 3–3 draw plus Sweden insyd Winnipeg.[52] After na de team be defeated 2–0 by Australia[53] den 1–0 by de United States, na dem no advance to de knockout stages.[54]

Na Oshoala sanso be a member of de Super Falcons team wey win de African Women's Championship insyd 2016 den 2018. She score three goals insyd de 2018 Edition insyd Ghana.

Na Oshoala vice-captain de Super Falcons at de 2019 FIFA Women's World Cup insyd France.[55] During de team ein second group stage match against South Korea, she score insyd de 75th minute wey she lift Nigeria to a 2–0 win.[56] Na dem name Oshoala Player of de Match.[57] N dem nominate ein goal for Goal of de Tournament by FIFA.[58] Nigeria fini third insyd Group A wey dem advance to de knockout stages wer na dem face two-time champions Germany wey na dem be defeated 3–0 insyd a controversial match heavily influenced by video assistant referee (VAR).[59]

Na dem Oshoala up to de Nigeria squad for de 2022 Women's Africa Cup of Nations.[60]

On 16 June 2023, na dem include insyd de 23-player Nigerian squad for de 2023 FIFA Women's World Cup.[61]

Insyd de Super Falcons second group stage game against host nation Australia, na Oshoala cam insyd as substitute for fellow teammate, Uchenna Kanu, insyd de 63rd minute of regulation time wey na she score de third goal of de match give ein team after ten minutes of play. Na dis goal make am de first Super Falcons' player to score at three consecutive FIFA World Cups, wey na she score insyd de 2015 den 2019 editions wey she sanso be de first African (den Nigerian) to score at three different FIFA Women's World Cups.[62][63][64]

Na dem call Oshoala up to de Nigeria squad for de 2024 Summer Olympics.[65]

On 20 June 2025, na dem name Oshoala insyd de final Nigeria squad for de 2024 Women's Africa Cup of Nations WAFCON, wey take place from 5 to 27 July 2025. Dem place dem insyd Group B wey dema matches be against Tunisia, Botswana den Algeria.[66]

Style of play

[edit | edit source]

Na Oshoala find success as a forward for Nigeria ein youth teams buh na she make chaw of ein early appearances for de senior national team as an attacking midfielder. Na dem nickname am "Seedorf" after male footballer Clarence Seedorf wey na she sanso be referred to as "Superzee" by ein teammates.[67][68]

Ein life matter

[edit | edit source]

Oshoala dey recount say na ein parents no be supportive wen she drop out of school to pursue a football career.[69] She be a Muslim.[70]

Oshoala launch de Asisat Oshoala Foundation insyd 2019 wey focus on empowering girl footballers insyd Africa.[71][72] De foundation dey host de annual Asisat Oshoala Foundation Football4girls tournament insyd Lagos.[73] She be a Nike ambassador.[74] Insyd 2021, na dem name am to Forbes 30 Under 30.[6] Insyd October 2021, na dem appoint am unto FIFA ein technical advisory group on de growth den advancement of women's football. De group be headed by Jill Ellis wey get fellow African Doreen Nabwire sanso be as a member.[75][76]

Na dem born am insyd Ikorodu, Lagos, Nigeria.[77]

Educational background

[edit | edit source]

She attend Air Force Primary School insyd Victoria Island, Lagos, for ein primary school wey she later plete ein secondary school education at Aunty Ayo International School insyd Ikoyi, Lagos.[77]

Career statistics

[edit | edit source]
Scores den results list Nigeria ein goal tally first, score column dey indicate score after each Oshoala goal.
List of international goals scored by Asisat Oshoala
No. Date Venue Opponent Score Result Competition
1 24 May 2014 Stade Régional Nyamirambo, Kigali, Rwanda Rwanda 1–0 4–1 2014 African Women's Championship qualification
2 2–0
3 7 June 2014 Abuja Stadium, Abuja, Nigeria Rwanda 2–0 8–0 2014 African Women's Championship qualification
4 7–0
5 14 October 2014 Sam Nujoma Stadium, Windhoek, Namibia Zambia 5–0 6–0 2014 African Women's Championship
6 22 October 2014 Sam Nujoma Stadium, Windhoek, Namibia South Africa 1–0 2–1 2014 African Women's Championship
7 2–0
8 25 October 2014 Sam Nujoma Stadium, Windhoek, Namibia Cameroon 2–0 2–0 2014 African Women's Championship
9 8 June 2015 IG Field, Winnipeg, Canada Sweden 2–2 3–3 2015 FIFA Women's World Cup
10 20 November 2016 Limbe Stadium, Limbe, Cameroon Mali 2–0 6–0 2016 African Women's Championship
11 4–0
12 5–0
13 6–0
14 23 November 2016 Limbe Stadium, Limbe, Cameroon Ghana 1–0 1–1 2016 African Women's Championship
15 26 November 2016 Limbe Stadium, Limbe, Cameroon Kenya 3–0 4–0 2016 African Women's Championship
16 11 June 2018 Agege Stadium, Lagos, Nigeria Gambia 2–0 6–0 2018 Women's Africa Cup of Nations qualification
17 5–0
18 24 November 2018 Cape Coast Sports Stadium, Cape Coast, Ghana Equatorial Guinea 2–0 6–0 2018 Women's Africa Cup of Nations
19 3–0
20 4–0
21 27 February 2019 AEK Arena, Larnaca, Cyprus Austria 1–2 1–4 2019 Cyprus Women's Cup
22 6 March 2019 Tasos Markos Stadium, Paralimni, Cyprus Thailand 1–0 3–0 2019 Cyprus Women's Cup
23 12 June 2019 Stade des Alpes, Grenoble, France South Korea 2–0 2–0 2019 FIFA Women's World Cup
24 3 September 2019 Agege Stadium, Lagos, Nigeria Algeria 1–0 1–0 2020 CAF Women's Olympic Qualifying Tournament
25 7 October 2019 Agege Stadium, Lagos, Nigeria Ivory Coast 1–1 1–1 2020 CAF Women's Olympic Qualifying Tournament
26 23 February 2021 Arslan Zeki Demirci Sports Complex, Ilıca, Turkey Equatorial Guinea 2–0 9–0 2021 Turkish Women's Cup
27 3–0
28 4–0
29 9–0
30 7 April 2023 Marden Sports Complex, Alanya, Turkey Haiti 2–0 2–1 Friendly
31 27 July 2023 Lang Park, Brisbane, Australia Australia 3–1 3–2 2023 FIFA Women's World Cup
32 31 October 2023 MKO Abiola Stadium, Abuja, Nigeria Ethiopia 3–0 4–0 2024 CAF Women's Olympic Qualifying Tournament
33 29 June 2025 Ziaida Sports Complex, Mohammedia, Morocco Ghana 2–0 3–1 Friendly
34 6 July 2025 Larbi Zaouli Stadium, Casablanca, Morocco Tunisia 1–0 3–0 2024 Women's Africa Cup of Nations

Honours

[edit | edit source]
Rivers Angels
  • Nigerian Women's Championship: 2014[78]
  • Nigerian Women's Cup: 2013, 2014
Arsenal
  • FA Women's Cup: 2015–16[13]
Dalian Quanjian
  • Chinese Women's Super League: 2017[25] 2018[79]
FC Barcelona
  • Primera División: 2019–20,[80] 2020–21, 2021–22, 2022–23, 2023–24
  • UEFA Women's Champions League: 2020–21,[81] 2022–23[82]
  • Supercopa de España Femenina: 2019–20, 2021–22, 2022–23, 2023–24
  • Copa de la Reina: 2019–20, 2020–21, 2021–22
Nigeria
  • Women's Africa Cup of Nations: 2014, 2016, 2018,[83] 2024
  • FIFA U-20 Women's World Cup runner-up: 2014

Individual

  • BBC Women's Footballer of de Year: 2015[84]
  • African Women's Footballer of de Year: 2014,[85] 2016,[86] 2017,[87] 2019, 2022[88] 2023[89]
  • African Women's Youth Player of de Year: 2014[85]
  • African Women's Championship Golden Ball: 2014[90]
  • African Women's Championship Golden Boot: 2016
  • FIFA U-20 Women's World Cup Golden Boot: 2014[91]
  • FIFA U-20 Women's World Cup Golden Ball: 2014[91]
  • Primera División Top scorer: 2021–22[92]
  • Chinese Women's Super League Top scorer: 2017
  • IFFHS CAF Best Woman Player of de Decade 2011–2020[93]
  • IFFHS All-time Africa Women's Dream Team: 2021[94]
  • IFFHS CAF Women's Team of de Decade: 2011–2020[95]
  • IFFHS Women's CAF Best Player of de Year: 2020,[96] 2021[97]
  • IFFHS Women's CAF Team of de Year: 2020,[98] 2021,[99] 2023,[100]
  • Queen of The Pitch Award: 2014[101]

Orders

  • Officer of de Order of the Niger

References

[edit | edit source]
  1. Sulola, Remi (2024-07-06). "INTERVIEW: Falcons good enough to overcome tough Olympic group, says Oshoala". TheCable (in American English). Retrieved 2024-07-12.
  2. Nlebem, Anthony (2024-02-03). "From Barcelona Femeni to Bay FC: The story of Asisat Oshoala". Businessday NG (in American English). Retrieved 2024-07-12.
  3. Abayomi, Anita (19 July 2021). "Asisat Oshoala: As long as Education is Important Sport is Also Important". theathletic.com. The Athletic. Retrieved 21 July 2021.
  4. Klosok, Aleks (5 October 2021). "Asisat Oshoala: How a grandmother's belief gave birth to an African soccer superstar". CNN. Archived from the original on 5 October 2021. Retrieved 2021-11-06.
  5. 1 2 Oludare, Shina (16 May 2021). "Women's Champions League: Barcelona's Oshoala makes history in Chelsea decimation | Goal.com". www.goal.com. Retrieved 16 May 2021.
  6. 1 2 Williams, Tommy. "Meet 30 Inspirational Women This Women's History Month". Forbes Magazine. Retrieved 8 April 2021.{{cite web}}: CS1 maint: url-status (link)
  7. Ben, David (2023-07-29). "Asisat Oshoala: Super Falcons star sets new record as first African female footballer to reach 1M followers on Instagram". Pulse Sports NG (in American English). Retrieved 2023-07-31.
  8. "Asisat Oshoala: Liverpool Ladies sign Nigerian prospect". BBC Sport. Retrieved 23 January 2015.
  9. Kessel, Anna (21 March 2015). "Happiness lies with Liverpool for Nigerian superstar Asisat Oshoala". The Guardian. Retrieved 10 June 2015.
  10. "Liverpool Women 2 Birmingham City Women". BBC Sport. Retrieved 28 March 2021.
  11. Ahmadu, Samuel. "Oshoala ruled out for eight weeks due to knee injury". Goal.com. Retrieved 28 March 2021.{{cite web}}: CS1 maint: url-status (link)
  12. Currie, Jo (13 October 2015). "Liverpool Ladies: Injuries 'impacted' on season, says Beard". BBC Sport. Retrieved 19 December 2015.
  13. 1 2 3 4 5 "Asisat Oshoala". Soccerway. Retrieved 28 March 2021.
  14. Currie, Jo (26 April 2015). "Liverpool Ladies beat Man City Women 2–1 in Super League One". BBC Sport. Retrieved 28 March 2021.{{cite web}}: CS1 maint: url-status (link)
  15. "Fara Williams Sparks Liverpool Triumph with goal at Arsenal". Football Association. 12 July 2015. Retrieved 28 March 2021.{{cite web}}: CS1 maint: url-status (link)
  16. "Arsenal vs. Liverpool 1 – 3". Soccerway. 12 July 2015. Retrieved 28 March 2021.
  17. "Nigerian striker Oshoala to hold talks with Arsenal". Liverpool F.C. Women. 26 January 2016. Archived from the original on 3 July 2018. Retrieved 26 January 2016.
  18. "Liverpool Ladies Accept Arsenal's Bid For Asisat Oshoala | Wolexis Sports Blog". www.wolexis.com. Archived from the original on 30 January 2016. Retrieved 27 January 2016.
  19. 1 2 "Asisat Oshoala: Arsenal Ladies sign Nigeria striker from Liverpool Ladies". BBC Sport. 18 March 2016. Retrieved 28 March 2021.{{cite web}}: CS1 maint: url-status (link)
  20. "Carter's Stunner Earns Arsenal Their 14th Women's FA Cup". England Football Association. 14 May 2016. Retrieved 28 March 2021.
  21. "Arsenal 1–0 Chelsea: Women's FA Cup final – as it happened". The Guardian. 14 May 2016. Retrieved 28 March 2021.{{cite web}}: CS1 maint: url-status (link)
  22. "Notts County Ladies 0 Arsenal Women". BBC Sport. Retrieved 28 March 2021.
  23. "2016 FA WSL". Soccerway. Retrieved 28 March 2021.
  24. 权健女足引进强力外援 二人均来自欧洲联赛. sina weibo (in Chinese). Dalian Quanjian Official Weibo. 10 February 2017. Retrieved 11 February 2017.
  25. 1 2 3 "金靴+双冠王,大连权健女足外援奥绍拉获非洲足球小姐". Zhibo8. 1 May 2018. Archived from the original on 22 April 2021. Retrieved 28 March 2021.
  26. "Asisat Oshoala wins 2nd league title in China with Dalian Quanjian". Pulse.ng. 21 October 2018. Retrieved 28 March 2021.
  27. "Asisat Oshoala joins Barcelona from Dalian Quanjian". Vanguard News. 31 January 2019.
  28. Ahmadu, Samuel (31 May 2019). "Barcelona complete permanent signing of Nigerian star Asisat Oshoala". Goal.com. Retrieved 28 March 2021.
  29. "2018/2019 Primera División Femenin". Soccerway. Retrieved 28 March 2021.
  30. Ahmadu, Samuel. "Barcelona's Asisat Oshoala makes history in Uefa Women's Champions League final". Goal.com. Retrieved 28 March 2021.
  31. Ahmadu, Samuel (21 September 2019). "Oshoala breaks Primera Iberdrola duck with brace as Barcelona thump Atletico Madrid". goal.com. Retrieved 28 March 2021.
  32. Ahmadu, Samuel (26 October 2019). "Oshoala scores a brace but Okeke's injured as Barcelona beat Madrid". goal.com. Retrieved 28 March 2021.
  33. "Oshoala to stay until 2022". fcbarcelona.com. FC Barcelona. 31 May 2019. Retrieved 1 January 2020.
  34. "2019/2020 Primera División Femenina". Soccerway. Retrieved 28 March 2021.
  35. Ahmadu, Samuel (19 December 2020). "Oshoala scores and bags brace of assists in Barcelona victory". Goal.com. Retrieved 28 March 2021.
  36. Jiwani, Rory (13 February 202). "Barcelona brush aside Logroño 3–0 in Copa de la Reina fina". Olympic Channel. Retrieved 28 March 2021.
  37. Ahmadu, Samuel (21 August 2020). "Oshoala shines as Barcelona edge Atletico Madrid to Champions League semi-final". Goal.com. Retrieved 28 March 2021.
  38. Carayol, Tumaini (24 March 2021). "Asisat Oshoala inspires Barcelona to emphatic win over Manchester City". The Guardian. Retrieved 28 March 2021.{{cite web}}: CS1 maint: url-status (link)
  39. Oludare, Shina (10 March 2022). "Asisat Oshoala: Nigeria striker extends Barcelona contract". Goal. Retrieved 11 March 2022.
  40. 1 2 "Asisat Oshoala to join Bay FC". www.fcbarcelona.com (in English). 1 February 2024. Archived from the original on 1 February 2024. Retrieved 1 February 2024.
  41. "Asisat Oshoala: Super Falcons Star Bids Farewell to Barcelona, Set for USA Move". SportsBrief.com. 1 February 2024. Retrieved 1 February 2024.
  42. Tikas, Maria (2024-05-30). "El 1x1 de una temporada perfecta". Diario Sport (in Spanish). Archived from the original on 7 July 2024. Retrieved 2024-07-07.
  43. "Bay FC signs Nigerian international Asisat Oshoala". Bay FC (in English). 1 February 2024. Archived from the original on 1 February 2024. Retrieved 1 February 2024.
  44. Herrera, Sandra (1 February 2024). "Asisat Oshoala leaves Barcelona for NWSL's Bay FC: 'I understand the challenge that I have ahead of me'". CBSSports.com (in English). Archived from the original on 1 February 2024. Retrieved 1 February 2024.
  45. "Oshoala joins NWSL's Bay FC from Barcelona". ESPN.com (in English). 1 February 2024. Archived from the original on 1 February 2024. Retrieved 1 February 2024.
  46. "Bay FC shocks Angel City with 1–0 win in first-ever NWSL game". The Mercury News (in American English). 2024-03-18. Retrieved 2024-03-18.
  47. "Nigeria's Asisat Oshoala leaves Bay FC for Saudi Women's Al-Hilal". Al Jazeera. 2 September 2025.
  48. "Okon has big plans for Oshoala". The Nation (Nigeria). 3 September 2014. Retrieved 5 December 2020.
  49. "Nigeria reclaim African women's title". BBC Sport. 25 October 2014. Retrieved 15 November 2014.
  50. Oludare, Shina (25 October 2014). "Asisat Oshoala named Africa Women Championship Most Valuable Player". Goal.com. Retrieved 15 November 2014.
  51. Ahmadu, Samuel (29 September 2014). "Asisat Oshoala dedicates national award to parents, mates". Goal.com. Retrieved 15 November 2014.
  52. Carlisle, Jeff (8 June 2015). "Nigeria earns well-deserved draw with Sweden in Group D". ESPN. Retrieved 28 March 2021.{{cite web}}: CS1 maint: url-status (link)
  53. "Women's World Cup 2015: Australia 2–0 Nigeria – as it happened". The Guardian. 23 May 2019. Retrieved 28 March 2021.{{cite web}}: CS1 maint: url-status (link)
  54. "U.S. Women Beat Nigeria 1–0, Win Group And Advance To Elimination Rounds". NPR. 16 June 2015. Retrieved 28 March 2021.{{cite web}}: CS1 maint: url-status (link)
  55. "Oshoala: I go to have fun on the pitch". FIFA. 8 June 2019. Retrieved 28 March 2021.{{cite web}}: CS1 maint: url-status (link)
  56. "Nigeria's Asisat Oshoala finishes off South Korea at Women's World Cup". The Guardian. 12 June 2019. Retrieved 28 March 2021.{{cite web}}: CS1 maint: url-status (link)
  57. "Oshoala emerges player of the match after Nigeria's 2–0 win over South Korea". mynigeria.com. 13 June 2019. Archived from the original on 22 April 2021. Retrieved 28 March 2021.
  58. "Asisat Oshoala: Hyundai Goal of the Tournament Nominee". FIFA. 7 July 2019. Retrieved 16 April 2021.{{cite web}}: CS1 maint: url-status (link)
  59. Murray, Scott (22 June 2019). "Germany 3–0 Nigeria: Women's World Cup 2019, last 16 as it happened". The Guardian. Retrieved 28 March 2021.
  60. "Morocco 2022: Waldrum picks Ebi, Oshoala, Plumptre, 22 others for Women AFCON". Nigeria Football Federation. 25 June 2022.{{cite web}}: CS1 maint: url-status (link)
  61. Ryan Dabbs (2023-06-14). "Nigeria Women's World Cup 2023 squad: most recent call ups". fourfourtwo.com (in English). Retrieved 2023-06-20.
  62. Pye, John (2023-07-27). "Oshoala seals Nigeria's upset win over co-host Australia at the Women's World Cup". AP News (in English). Retrieved 2023-07-27.
  63. Oyebola, Mike (2023-07-27). "Oshoala makes history in Super Falcons' victory against Australia". Daily Post Nigeria (in American English). Retrieved 2023-07-27.
  64. Odetokun, Elijah (2023-07-27). "2023 FIFA WWC: Asisat Oshoala Makes History With Nigeria's Winning Goal Against Hosts Australia". Sports Brief (in American English). Retrieved 2023-07-27.
  65. "Paris 2024 Olympics: Waldrum picks Ajibade, Nnadozie, Oshoala, 15 others". thenff.com. Nigeria Football Federation. 3 July 2024.{{cite web}}: CS1 maint: url-status (link)
  66. Oyebola, Mike (20 June 2025). "Super Falcons: Madugu unveils final squad for WAFCON 2024". dailypost.ng. Retrieved 20 June 2025.
  67. "Oshoala: #HappyGirlAlways". FIFA. 19 August 2014. Archived from the original on 19 August 2014. Retrieved 15 November 2014.
  68. "Super Zee crests the globe". The Nation. 28 May 2015. Retrieved 5 June 2015.
  69. Taylor, Louise (5 June 2015). "Women's World Cup 2015: 10 players to watch". The Guardian. Retrieved 5 June 2015.
  70. Wejinya, Sammy (25 October 2014). "Q & A with Asisat Oshoala". SuperSport. Retrieved 15 November 2014.
  71. Ahmadu, Samuel. "Barcelona star Oshoala rolls out plans to inspire young Nigerian girls". Goal.com. Retrieved 28 March 2021.
  72. "奥绍拉推出用于女孩教育 足球项目的徽标". xytest.com. 21 September 2020. Archived from the original on 22 April 2021. Retrieved 28 March 2021.
  73. "8 teams to compete at the 2020 Asisat Oshoala Foundation Football4girls tournament". Pulse.ng. Retrieved 28 March 2021.
  74. "Oshoala unveils logo for girl-child education, football project". The Guardian. 21 September 2020. Retrieved 28 March 2021.{{cite web}}: CS1 maint: url-status (link)
  75. "Technical Advisory Group to focus on growth and advancement of women's football". Fédération Internationale de Football Association (FIFA). 18 October 2021. Archived from the original on 18 October 2021. Retrieved 25 October 2021.
  76. Oludare, Shina (21 October 2021). "'The goal is to take African football to the next level' – Oshoala reveals mission in Fifa technical advisory group". Goal. Archived from the original on 22 October 2021. Retrieved 26 October 2021.
  77. 1 2 Golub, Kate (2020-10-08). "Asisat Oshoala's biography: Parents, husband, salary, net worth - Legit.ng". www.legit.ng (in English). Retrieved 2025-09-02.
  78. Ahmadu, Samuel. "Rivers Angels' double feat excites Oshoala, Nwabuoku". Goal.com. Retrieved 28 March 2021.
  79. Ahmadu, Samuel (28 October 2018). "Dalian Quanjian's Asisat Oshoala ends 2018 season in China with a bang". Goal.com. Goal. Retrieved 6 August 2021.{{cite web}}: CS1 maint: url-status (link)
  80. "Asisat Oshoala". Soccerway. Retrieved 28 March 2021.
  81. "Chelsea 0–4 Barcelona: Barça surge to first Women's Champions League title". UEFA. 16 May 2021. Retrieved 16 May 2021.
  82. Wrack, Suzanne (3 June 2023). "Rolfö caps Barcelona comeback against Wolfsburg to win thrilling WCL final". The Guardian. ISSN 0029-7712. Retrieved 7 June 2023.
  83. "Asisat Oshoala". Soccerway. Retrieved 28 March 2021.
  84. Hunter, Steve (26 May 2015). "Oshoala wins top BBC accolade". Liverpool F.C. Retrieved 5 June 2015.{{cite web}}: CS1 maint: url-status (link)
  85. 1 2 Njoku, Humphrey (9 January 2015). "Oshoala wins Caf player award". SuperSport. Retrieved 9 January 2015.
  86. AfricaNews (7 January 2017). "[LIVE] Algerian Riyad Mahrez is 2016 African Player of the Year". Africanews. Retrieved 7 January 2017.
  87. "Mohamed Salah: Liverpool and Egypt forward named African Player of the Year". BBC Sport. 2018.
  88. Oludare, Shina (21 July 2022). "Asisat Oshoala wins sixth African Women's Player of the Year award". Goal. Retrieved 21 July 2022.
  89. Olayiwola, Ajisafe (2023-12-11). "[UPDATED] CAF Awards 2023: Oshoala wins sixth Women's Player of The Year". Punch Newspapers (in American English). Retrieved 2023-12-11.
  90. "Oshoala, Oparanozie claim individual honours". Confederation of African Football (CAF). Retrieved 23 January 2015.{{cite web}}: CS1 maint: url-status (link)
  91. 1 2 "Oshoala wins Golden Ball as 2014 Fifa U20 Women's Cup". Sundiata Post. 25 August 2014. Retrieved 28 March 2021.
  92. "Oshoala y Geyse comparten Pichichi, mientras Lete gana el Zamora". Marca. Retrieved 2021-05-15.{{cite web}}: CS1 maint: url-status (link)
  93. "IFFHS BEST WOMAN PLAYER – CAF – OF THE DECADE 2011–2020". IFFHS. 4 February 2021.
  94. "IFFHS All-time Africa Women's Dream Team". The International Federation of Football History & Statistics (IFFHS). 7 June 2021.
  95. "IFFHS Women's CAF Team Decade 2011–2020". The International Federation of Football History & Statistics (IFFHS). 28 January 2021. Retrieved 7 August 2023.{{cite web}}: CS1 maint: url-status (link)
  96. "THE BEST WOMAN PLAYER IN CAF 2020 : ASISAT OSHOALA (NIGERIA/FC BARCELONA)". The International Federation of Football History & Statistics (IFFHS). 31 December 2020. Retrieved 20 January 2024.{{cite web}}: CS1 maint: url-status (link)
  97. "IFFHS WOMEN'S CONTINENTAL AWARDS 2021 – CAF". The International Federation of Football History & Statistics (IFFHS). 31 December 2021. Retrieved 20 January 2024.{{cite web}}: CS1 maint: url-status (link)
  98. "CAF WOMEN TEAM 2020 by IFFHS". The International Federation of Football History & Statistics (IFFHS). 13 December 2020. Retrieved 17 January 2024.{{cite web}}: CS1 maint: url-status (link)
  99. "IFFHS WOMEN'S CONTINENTAL TEAMS OF THE YEAR 2021 – CAF". The International Federation of Football History & Statistics (IFFHS). 24 December 2021. Retrieved 17 January 2024.{{cite web}}: CS1 maint: url-status (link)
  100. "IFFHS WOMEN'S CAF TEAM 2023". The International Federation of Football History & Statistics (IFFHS). 16 January 2024. Retrieved 17 January 2024.{{cite web}}: CS1 maint: url-status (link)
  101. Cephas, Omaku (15 June 2015). "Enyeama, Oshoala King and Queen at Nigeria Pitch Awards".
[edit | edit source]