Asr (prayer)
Asr (Arabic: صلاة العصر) be one of de five daily mandatory Islamic prayers (salah).
The Asr prayer dey consist of four obligatory cycles, rak'a.[1] As plus Dhuhr, if e be performed insyd congregation, de imam be silent except wen he dey announce de takbir,[2] i'tidal,[3] den taslim.[4]
De period of Asr dey begin approximately wen de sun be halfway down from noon to sunset (various schools of thought of Islam dey differ on de starting point; sam say dat e dey begin wen se shadow of an object dey equal ein actual length plus ein shadow during noon, odas say dat de actual length for be doubled).Asr dey end at sunset.
De middle prayer dem mention insyd de Quran 2:238, be interpreted by Islamic scholars as e be either de Asr prayer anaa de Fajr prayer. Muslims be commanded to protect de middle prayer, wey dey mean say e for be performed at all costs.
Name variations
[edit | edit source]| Region/country | Language | Main |
|---|---|---|
| Arab World | Arabic | صلاة العصر (Ṣalāt al-ʿAṣr) |
| Iran, Afghanistan, Tajikistan, Kashmir | Persian, Kashmiri | نماز دیگر، نماز عصر |
| Afghanistan, Pakistan | Pashto | مازدیګر, |
| Pakistan, India | Urdu, Hindi | نماز عصر,
अस्र नमाज़ (Asar namaaz) |
| Pakistan | Punjabi | دیگر دی نماز (diigar di namaz) |
| Turkey | Turkish | İkindi namazı |
| Sous (Morocco) | Tashelhit | ⵜⴰⵥⴰⵍⵍⵉⵜ ⵏ ⵜⵓⴽⵣⵉⵏ (Taẓallit n tukzin) |
| Rif (Morocco) | Tarifit | Řɛaṣaa |
| Azerbaijan | Azeri | Əsr namazı |
| Albania, Kosovo | Albanian | Namazi i pasditës |
| Balkans | Bosnian | Ikindija-namaz |
| Bangladesh, India | Bengali | আসর, আছর (Asor) |
| Greater Somalia | Somali | Salaada Casir |
| Malay World | Indonesian, Malaysian, Basa Sunda | Salat asar, Solat asar |
| Maldives | Dhivehi | އަސުރު ނަމާދު (Asuru namādhu) |
| Uzbekistan | Uzbek | Asr namozi |
| Kazakhstan | Kazakh | Екінті намазы (Ekinti namazy) |
| Tatarstan
(Russia) |
Tatar | Икенде намазы
(İkende namazı) |
Format
[edit | edit source]De Asr prayer dey consist of four obligatory rakats, along plus two anaa four sunnah rakats wey dey precede am. Although, according to sam madh'habs, e fi be reduced to two rakaʿāts wen travelling.[6]
References
[edit | edit source]- ↑ Number of Rakaats for Prayers, MuslimConverts website, Retrieved 23 May 2020
- ↑ A-llāhu akbar
- ↑ Samiʿa-llāhu li-man ḥamidah
- ↑ As-salāmu ʿalaykum wa raḥmatu llāh
- ↑ "Comprehensive Surah List: Chapters of the Quran" (in American English). 2024-01-29. Retrieved 2024-09-20.
- ↑ "Is Shortening Prayers while Travelling Sunnah? - Islam Question & Answer". islamqa.info.