Jump to content

Bahr Yussef

From Wikipedia
Bahr Yussef
canal
Native labelبحر يوسف Edit
Dem name afterJoseph in Islam Edit
CountryEgypt Edit
Edey de administrative territorial entity insydFaiyum Governorate Edit
Coordinate location29°14′29″N 30°55′0″E, 27°33′33″N 30°48′38″E Edit

Bahr Yussef (Arabic: بحر يوسف; "Joseph ein waterway"[1]) be canal wey dey connect Nile River plus Faiyum Oasis for Egypt.

For ancient times, de Greeks dey call am Tomis (Ancient Greek: Τωμις), wey dem derive from ein Egyptian name Tm.t ("ending canal"). Dat name still dey in use after de Arab conquest, wey dem translate am go Arabic as al-Manhi (Arabic: المنهى).[2] Dem still dey call am "de Great canal" (Ancient Greek: διῶρυξ Μεγάλη) anaa "de canal of Moeris".[3] De modern Arabic name dey refer to de prophet Yusuf, wey be de Quran ein version of de biblical Joseph.[2]

For prehistoric times, de canal be natural distributary of de Nile wey create lake for de west side during big floods. From de Twelfth Dynasty, dem enlarge de waterway den develop Fayyum to make Lake Moeris (now Birket Qarun) bigger. Dem build de canal follow de natural slope of de valley, wey create channel wey be 15 km long plus 5 m deep wey slope enter de Fayyum depression. De Ha-Uar Dam control de canal, wey actually be two dams wey regulate how water dey flow enter de lake den flow back go de Nile. As de surrounding area change around 230 BC, dem neglect Bahr Yussef gradually, wey make most of Lake Moeris dry finish, dem create de depression wey dey today plus de modern Faiyum Oasis.

For medieval period, de canal still be important communication route wey connect Fayyum plus Cairo.[4]

Bahr Yussef still dey today, as e dey carry water go north enter Faiyum Oasis, wey dey run side by side plus de Nile.

Sanso spy

[edit | edit source]
  • Sakoula DNC

References

[edit | edit source]
  1. The Arabic word Bahr literally means "sea", not "river", which would be "Nahr").
  2. 1 2 Peust, Carsten (2010). Die Toponyme vorarabischen Ursprungs im modernen Ägypten. Göttingen. p. 103.{{cite book}}: CS1 maint: location missing publisher (link)
  3. "TM Places". www.trismegistos.org. Retrieved 2020-12-06.
  4. Tillier, Mathieu; Vanthieghem, Naïm (July 2020). "Un voyageur témoin de manoeuvres militaires dans le Fayoum (IIIe-IVe/IXe-Xe siècle)" (PDF). Chronique d'Égypte. 95 (190): 347–367. doi:10.1484/J.CDE.5.124771. S2CID 238100373.
[edit | edit source]