Battle of Hunayn
| Part of | battles of Muhammad |
|---|---|
| Ein location | Hunayn |
| Coordinate location | 21°31′0″N 40°2′31″E, 22°58′24″N 38°49′11″E |
| Point for tym insyd | 630 |
De Battle of Hunayn (Arabic: غَزْوَة حُنَيْن, romanized: Ġazwat Ḥunayn) be a conflict between de Muslims of de Islamic prophet Muhammad den de tribe of Qays insyd de aftermath of de conquest of Mecca. De battle take place insyd 8 AH (c. 630) insyd de Hunayn valley on de route from Mecca to Taif. De battle ultimately end in a decisive victory give de Muslims, wey e be one of de few battles dem mention by name insyd de Quran, wer e dey appear insyd Surat at-Tawbah.
Preparations
[edit | edit source]Background
[edit | edit source]De Hawazins be long-standing enemies of Meccans. Dem dey locate north-east of Mecca den dema territory sit beside de trade route to Al-Hirah insyd Iraq. De Hawazins be allied plus de Thaqifs, wich settle insyd Ta'if, a town south-east of Mecca wey ein trade routes run thru Hawazin territory. De alliance engage insyd several wars probably dey concern trade routes between Ta'if den Mecca. Given dis history dem see Muhammad as anoda powerful Quraishi leader wey cam to lead ein people. Dem think among demaselves say a war plus Muslims be imminent den dat de once-persecuted minority of Muslims gain de upper hand against dema non-Muslim Arab enemies, wey dem fi wan take advantage of de likely chaos insyd Mecca after de Muslim takeover. Sam tribes favour dey fight am den de Muslims. Ahead of dese be de tribes of Hawazin den Thaqif. According to de Muslim scholar Safiur Rahman Mubarakpuri "Dem think say dem be too mighty to admit anaa surrender to such a victory". So, dem meet Malik bin 'Awf An-Nasri wey dem make up dema minds to proceed fighting against de Muslims. Malik persuad oda tribes to fight wey he gather dem before am. De confederation of tribes wey dey consist of Nasr, Jusham, Sa'ad bin Bakr, Bani Hilal, Bani 'Amr bin Amir den Bani 'Awf bin Amir gather at Autas along plus de Thaqif den Hawazin.[1][2]: 356 [3][4]
On dat day Muhammad get twelve thousand armed soldiers under ein standard. Ten thousand of dem be those wey accompany am from Medina wey dem take part insyd de conquest of Mecca, den de oda two thousand be from amongst Quraysh, wey embrace Islam recently. De command of dis group rest plus Abu Sufyan. Insyd those days na dem hardly find such an army anywer wey dis numerical strength of theirs cam be de cause of dema initial defeat. E be secof, contrary to de past, dem pride demaselves on de large number of dema soldiers wey dem ignore military tactics. Wen Muslim soldiers wey dey include de new Meccan converts wey see dema own large numbers dem say: "We no go fi be defeated at all, secof wona soldiers far outnumber those of de enemy.[5]
References
[edit | edit source]- ↑ When The Moon Split. Darussalam. 1 July 1998. ISBN 978-9960-897-28-8 – via Google Books.
- ↑ Mubarakpuri, Safiur Rahman (6 October 2020). The Sealed Nectar. Independently Published. ISBN 979-8-6941-4592-3.
- ↑ Najibabadi, Akbar S. K. (2006). HISTORY OF ISLAM - Tr. Atiqur Rehman (3 Vols. Set) (in English). Adam Publishers & Distributors. ISBN 978-81-7435-467-9.
- ↑ IslamKotob. Tafsir Ibn Kathir all 10 volumes (in English). IslamKotob.
- ↑ Sha'rani, Ahmad Abdul Wahab Bin Ahmad (2006), alkitab.com-Source for Arabic Books: Tabaqat al-Kubra - Sha'rani - الطبقات الكبرى: History - Islamic - Sufi Studies: By Sha'rani, Ahmad Abdul Wahab Bin Ahmad, DKI, Beirut