Ben Agbee
Ein sex anaa gender | male ![]() |
---|---|
Ein country of citizenship | Ghana ![]() |
Name wey dem give am | Ben ![]() |
Ein date of birth | 1966 ![]() |
Place dem born am | Ghana ![]() |
Languages edey speak, rep anaa sign | English ![]() |
Ein occupation | painter ![]() |
Copyright status as creator | works protected by copyrights ![]() |
Personal pronoun | L485 ![]() |
Ben Agbee be an artist of Ghana. Na dem born am insyd Ghana insyd 1966, wey he major insyd art for college. He graduate insyd 1989. After graduation, Agbee continue dey paint while he work insyd advertising den design.[1]
He dey work mostly insyd acrylic for canvas, Agbee dey focus almost exclusively for de subject of African women, usually insyd profile, he often dey draw for two different motifs give dema depiction. Sam works, such as Wait A Minute, dey show dem dey talk insyd groups, wey na ebe characterized by intricate detail of symbols dem embed insyd dema clothing anaa de canvas background. Odas, such as Migration, dey feature de dark, clean profiles of dese women for backgrounds of colorful, geometric shapes, somewat evocative of sand dunes.
Na Agbee participate insyd chaw collective den individual exhibitions insyd Accra, oda locations insyd Ghana, de Netherlands, de United States, New Zealand den oda locations internationally.[1] Along plus Ethiopian modern artist Wosene Worke Kosrof, he be one of de few artists wey ein work feature annually insyd de Contemporary African Art calendar publish by Avalanche Publishing.
References
[edit | edit source]- ↑ 1.0 1.1 "African Artist Ben Agbee | Ghana | African Art Products". Archived from the original on 2006-08-11. Retrieved 2006-08-03.