Bennet Joko
| Ein sex anaa gender | male |
|---|---|
| Ein country of citizenship | South Africa |
| Name wey dem give am | Bennet |
| Family name | Joko |
| Languages edey speak, rep anaa sign | English |
| Ein occupation | politician |
Bennet Joko be South African politician wey serve small time as Member of 27th South African Parliament from June reach August 2021. E be Deputy President for de Moloto faction of Pan Africanist Congress of Azania (PAC).[1] De way dem put am insyd Parliament, plus de way dem remove am, na part of de internal fight between ein side and Mzwanele Nyhontso ein faction for inside de party.[2]
Political career
[edit | edit source]Joko dey represent de PAC before insyd Cape Town City Council,[3] den he be de PAC ein regional leader insyd Western Cape.[4] For 2014, he serve as deputy secretary general for PAC.[5]
Wen general election come for 2019, dem put Joko second for de PAC ein national party list, but de party chop only one seat insyd National Assembly, wey mean sey Joko just miss get ein seat. After dat election, Joko get involved well-well for some factional matter wey divide de PAC: he follow de group wey talk sey Narius Moloto be de true PAC president, den for August 2019, dem elect Joko as Moloto ein deputy. Anoda group, wey Mzwanele Nyhontso lead, talk sey Moloto plus Joko no be de correct leaders for PAC. Nyhontso be de only PAC person wey enter Parliament, den Moloto talk from August 2019 sey ein group go comot Nyhontso from de PAC seat make Joko take ein place.[6]
After long political den court palaver, Joko finally enter Parliament on 23 June 2021: dem comot Nyhontso ein seat based on sey dem talk he no be PAC member again. But for August 2021, North Gauteng High Court talk sey Nyhontso be de legal PAC leader, so Moloto ein group no get legal grounds to sack am.[7] Nyhontso come take back PAC ein parliamentary seat on 31 August.[8]
References
[edit | edit source]- ↑ "Current Leadership". Pan Africanist Congress of Azania (in American English). Retrieved 2023-01-09.
- ↑ de Lange, Ilsa (13 Sep 2018). "PAC gets court order to remove its sole MP from parliament".
- ↑ van der Westhuizen, Theuns (16 March 2006). "Helen Zille: Whodunnit?". News24 (in American English). Retrieved 2023-04-23.
- ↑ "Scorpions hearings marred by heckling". IOL. 19 August 2008. Retrieved 23 April 2023.
- ↑ "PAC claims irregularities in voting results". Eyewitness News (in English). Retrieved 2023-03-15.
- ↑ "Narius Moloto plans to remove newly-elected PAC president from Parly". IOL. 1 September 2019. Retrieved 23 April 2023.
- ↑ Naki, Eric (2021-08-23). "Mzwanele Nyhontso declared PAC's lawful leader". The Citizen (in English). Retrieved 2023-04-23.
- ↑ "List of members (alphabetical): 6th Parliament" (PDF). Parliamentary Monitoring Group. 9 March 2023. Retrieved 23 April 2023.
External links
[edit | edit source]- Mr Bennet Joko at People's Assembly