Charles David Ganao
| Ein sex anaa gender | male |
|---|---|
| Ein country of citizenship | Republic of the Congo |
| Name in native language | Charles David Ganao-Teke |
| Name wey dem give am | Charles |
| Ein date of birth | 20 July 1928, 20 July 1927 |
| Place dem born am | Djambala |
| Date wey edie | 6 July 2012 |
| Place wey edie | Neuilly-sur-Seine |
| Ein occupation | politician, diplomat, minister |
| Position ehold | Prime Minister of the Republic of the Congo |
| Political party ein member | Union of Democratic Forces |
Charles David Ganao (20 July 1926 – 6 July 2012) be a Congolese politician who serve as Prime Minister of de Republic of de Congo from 27 August 1996 to 8 September 1997.[1]
Ganao born for Djambala, wey dey insyd de present-day Plateaux Department for Republic of Congo.[1] Ein family be big people among de Teke tribe.[1]
Ganao start im career as teacher plus headmaster for primary school, before e enter diplomacy work. Dem appoint am as Republic of Congo dem first ambassador to de United States plus first permanent representative to de United Nations after de country gain independence for 1960.[1] Ganao later serve as Congo dem foreign minister from 1963 go 1968, plus from 1973 reach 1975.[1]
Ganao next go work for United Nations, wey base for Vienna, Austria. He join de 1991 Sovereign National Conference, wey remove de Congolese Party of Labour government, change de country ein flag plus national anthem, plus commot de word "People's" from de official name of Republic of Congo.[1] Ganao sana be de founder of Union of Democratic Forces political party.[1]
President Pascal Lissouba appoint Ganao as prime minister for 1996. But Lissouba dem overthrow am for October 1997 during Republic of de Congo Civil War, just small after Ganao commot office for September.[1] Ganao run go neighbour country Gabon, wey Gabonese President Omar Bongo give am exile.[1]
Ganao return go Congo-Brazzaville for 2005, but e no enter politics again for de rest of ein life. He die for Paris on 6 July 2012 wey he be 85 years.[1]
References
[edit | edit source]- 1926 births
- 2012 deaths
- Human
- Republic of the Congo people
- Prime ministers of de Republic of the Congo
- Ministers of foreign affairs of de Republic of the Congo
- Ambassadors of de Republic of the Congo to de United States
- Permanent representatives of de Republic of the Congo to de United Nations
- Union of Democratic Forces (Republic of the Congo) politicians
- People wey komot Plateaux Department (Republic of the Congo)
- Teke people
- 20th-century Republic of the Congo politicians
- Republic of the Congo exiles