Commission to Study and Develop Reparation Proposals for African-Americans Act
| Country | United States |
|---|---|
| Dey apply to jurisdiction | United States |
De Commission to Study and Develop Reparation Proposals for African-Americans Act, be an Act of Congress insyd de United States dem introduce insyd 1989 by Rep. John Conyers. De act dey aim make e create a commission to examine de merits of introducing reparations to African-Americans for US slavery. Na de most recent sponsor of de act be Rep. Ayanna Pressley, on January 3, 2025, to de 119th Congress.[1] Na dem sanso propose de bill previously by Sheila Jackson Lee insyd January 2023 before ein death insyd 2024.[2]
History
[edit | edit source]Na Conyers introduce de act insyd 1989, wey he successively introduce am insyd each Congress til ein retirement almost 30 years later.
Na Juneteenth 2019 see de House Judiciary Subcommittee on the Constitution, Civil Rights, and Civil Liberties conduct a hearing on dis issue, insyd wat na dem see as a historic sitting, given de previous reparations discussion insyd dat venue wey take place insyd 2007, "one year before de election of de country ein first black presido".[3]
Na Rep. Conyers die insyd October 2019, wey na he sponsor de Act each den every Legislative session from 1989 to 2017. De "40" number dey refer to "de unfulfilled promise" na de United States "make make dem freed slaves: dat after de Civil War, dem go get forty acres and a mule".[4]
Cory Booker be sponsor of a companion bill insyd de Senate. Na Democratic House Speaker Nancy Pelosi express support for H.R. 40.[5] Na chaw of de 2020 Democratic presidential candidates express dema support.[6]
Contents
[edit | edit source]The bill, first proposed in 1989 by Rep. John Conyers, Jr. (former U.S. Representative for Michigan) calling for the creation of Commission to study and submit a formal report to Congress and the American people with its findings and recommendations on remedies and reparation proposals for African-Americans, as a result of ;
- the institution of slavery, which included the Federal and State governments that supported the institution of slavery.
- the de jure and de facto discrimination against freed slaves and their descendants from the end of the Civil War to the present day.
- the lingering negative effects of the institution of slavery.
- the manner in which textual and digital instructional resources and technologies are being used to deny the inhumanity of slavery and the crime against humanity of people of African descent.
- the role of Northern complicity in the Southern based institution of slavery.
- the direct benefits to societal institutions, public and private sectors, as well as higher education, corporate, religious and associational entities.
- recommending appropriate ways to educate the American public of the Commission's findings.
- recommending appropriate remedies in consideration of the Commission's findings.[7]
Bill excerpt
[edit | edit source]- (a) Findings.—De Congress don see say—
(1) about 4,000,000 Africans plus demma pikin wey dem take slave for United States plus de colonies wey turn United States from 1619 go 1865;
(2)slavery dem fit dey run am by law and constitution for America from 1789 go reach 1865;
(3)De slavery wey dey happen for United States be serious wickedness wey deny Africans dem life, freedom, citizenship rights, plus culture, plus e no allow dem enjoy de work wey dem do;
(4)plenty research, legal papers, community proof, plus popular culture signs dey form the reason wey we dey check how slavery still dey affect living African-Americans plus society for United States; plus
(5) after dem ban slavery, United States Government, from Federal to State to local levels, still dey enable, support plus dey chop money from tings wey dey make life hard for African-Americans, like share cropping, convict leasing, Jim Crow, redlining, bad education, plus how dem dey treat dem funny for criminal justice system; plus
(6) Sekof of de long history plus ongoing wahala, African-Americans dey face serious economic, educational, plus health problems. E get plenty issues like almost 1,000,000 Black people for jail; unemployment rate dey double White pipo rate; plus dem dey get less than 1/16 the money wey White families get, this difference don worsen over time no be better.[8] - Purpose.—Dis Act wey dem pass be to set up one commission to check plus come wahala wey go fit help African-Americans for dis kain matter.—
(1) slavery dey happen, e get de Trans-Atlantic and di local 'trade' wey start from 1565 for colonial Florida plus from 1619 go reach 1865 for de other colonies wey turn United States, plus e include de Federal plus State governments wey gree support de slavery matter by law;
(2) de wahala wey freed slaves plus demma pikin dem dey face from Civil War time till now, e get economic, political, educational, and social discrimination;
(3) de wahala wey slavery cause plus de discrimination wey dem talk for paragraph (1) den (2) dey affect living African-Americans plus de whole society for United States;
(4) how dem dey use text and digital tools to cover up de wickedness of slavery and de crime wey people wey be African descent face for United States;
(5) De role of Northern complicity for de institution of slavery wey de base Southern ;
(6) de direct benefits wey go fit help society, whether na public or private, like universities, companies, churches, plus groups;
(7) so, make we suggest better ways to let the American people sabi wetin de Commission find out;
(8) den so, make dem suggest correct ways to solve de wahala based on wetin de Commission talk for de matter wey dey for paragraphs (1), (2), (3), (4), (5), plus (6); plus
(9)make you carry de result of de exam go Congress, plus de suggestions wey follow am.[9]
Legislative history
[edit | edit source]As of April 17, 2025:
| Congress | Short title | Bill number(s) | Date dem introduce | Sponsor(s) | # of cosponsors | Latest status |
|---|---|---|---|---|---|---|
| 101st Congress | Commission to Study Reparation Proposals for African Americans Act | H.R. 3745 | November 20, 1989 | John Conyers (D-MI) | 24 | He die insyd Committee |
| 113th Congress | H.R. 40 | January 3, 2013 | John Conyers (D-MI) | 2 | He die insyd Committee | |
| 114th Congress | H.R. 40 | January 6, 2015 | John Conyers (D-MI) | 2 | He die insyd Committee | |
| 115th Congress | Commission to Study and Develop Reparation Proposals for African-Americans Act | H.R. 40 | January 3, 2017 | John Conyers (D-MI) | 35 | He die insyd Committee |
| 116th Congress | H.R. 40 | January 3, 2019 | Sheila Jackson Lee (D-TX) | 173 | She die insyd Committee | |
| S. 1083 | April 9, 2019 | Cory Booker (D-NJ) | 20 | He die insyd Committee | ||
| 117th Congress | H.R. 40 | January 4, 2021 | Sheila Jackson Lee (D-TX) | 196 | She die insyd Committee | |
| S. 40 | January 25, 2021 | Cory Booker (D-NJ) | 22 | He die insyd Committee | ||
| 118th Congress | H.R. 40 | January 9, 2023 | Sheila Jackson Lee (D-TX) | 130 | She die insyd Committee | |
| S. 40 | January 24, 2023 | Cory Booker (D-NJ) | 24 | He die insyd Committee | ||
| 119th Congress | H.R. 40 | January 3, 2025 | Ayanna Pressley (D-MA) | 76 | Dem refer to de House Committee on de Judiciary |
Check am too
[edit | edit source]- Racism in the United States
- Reparations for slavery in the United States
- Slavery
References
[edit | edit source]- ↑ Moscufo, Michela (February 12, 2025). "Reparations bill returns to Congress as Trump leads charge against racial equity in government". NBC News.
- ↑ Branigin, Anne (19 June 2019). "'An Idea Whose Time Has Come': Congress Hears the Case for Reparations on Juneteenth". The Root. Retrieved 30 March 2020.
- ↑ Lockhart, P.R. (20 June 2019). "America is having an unprecedented debate about reparations. What comes next?". Vox. Retrieved 30 March 2020.
- ↑ Hulett, Sarah (27 October 2019). "John Conyers, Detroiter and former dean of House of Representatives, dead at 90". Michigan Radio. Retrieved 30 March 2020.
- ↑ "Reparations and the legacy of Rep. John Conyers". The Final Call. Retrieved 30 March 2020.
- ↑ Lillis, Mike; Wong, Scott (4 April 2019). "Reparations bill wins new momentum in Congress". The Hill. Retrieved 30 March 2020.
- ↑ H.R.40 - Commission to Study and Develop Reparation Proposals for African-Americans Act 115th Congress full text, pdf document
- ↑ H.R.40 - Commission to Study and Develop Reparation Proposals for African-Americans Act 115th Congress full text, pdf document
- ↑ H.R.40 - Commission to Study and Develop Reparation Proposals for African-Americans Act 115th Congress full text, pdf document
External links
[edit | edit source]- John Conyers
- Legislation of de 107th United States Congress dem propose
- Legislation of de 108th United States Congress dem propose
- Legislation of de 109th United States Congress dem propose
- Legislation of de 110th United States Congress dem propose
- Legislation of de 111th United States Congress dem propose
- Legislation of de 112th United States Congress dem propose
- Legislation of de 113th United States Congress dem propose
- Legislation of de 114th United States Congress dem propose
- Legislation of de 115th United States Congress dem propose
- Legislation of de 116th United States Congress dem propose
- Legislation of de 117th United States Congress dem propose
- Legislation of de 118th United States Congress dem propose
- Legislation of de 119th United States Congress dem propose
- Reparations for slavery insyd de United States
- United States proposed federal civil rights legislation