Dagbon music and dance
| Subclass of | African folk music, music of Ghana, African folk dance |
|---|
Dagbani music den dance be key tradition for Dagbamba people for West Africa. Dem be de main ethnic group wey dey Dagbon kingdom for Northern Region insyd Ghana.[1] Music plus dance dey play big central role for Dagbon. Na thru music den dance de Dagbamba take keep dema history for plenty centuries. Dagbamba see dance as way to show emotion, socialize, do spiritual performance, anaa even exercise, all to explain ideas anaa tell story. For Dagbon, music mostly dey go plus dance so de story go complete well.
Music insyd Dagbon
[edit | edit source]Dem best know Dagbani music for an extremely advanced drumming tradition dem carry out by hereditary praise-singers den oral historians dem know as de lunsi. Dema tradition, wich primarily dey feature de hourglass-shaped lunga (talking drum) den de cylindrical gungon (bass drum), be a vital aspect of Dagomba culture.[2][3]
Dancing insyd Dagbon
[edit | edit source]Dem usually compose Dagbon music specifically to facilitate anaa accompany dancing.[4][5]
De Dagomba tribal get different kinds of traditional dance wich be facilitated by drummers wey dey play different rhythms den de dancers move accordingly. Sam of de traditional dances be popular wey fi be performed on any occasion while odas be a reserve for special events den occasions such funerals, coronation ceremonies den during spiritual sacrifices.[6] Each dance get special regalia buh wat be common be de smock, "kurugu" den de "muɣuri".[4]
Sam of de popular dance be as follows:
Takai
[edit | edit source]De Takai dance be de most common male dance[7] wich dem perform insyd groups insyd concentric circles.[8][9] De usual regalia for dis special dance be de smock den "kurugu"- an extended trouser, a hat, metallic rods wey dem dey use for de clutching sound, "muɣuri" - a of show den sam adornment of metals on de shanks of dema legs to provide sam rhythmic tune.[10]
Baamaaya
[edit | edit source]De Baamaaya, anaa "de valley be wet," be a popular social dance wey dey originate from de Dagbamba of northern Ghana. Ein history dey trace back to a 17th-century drought, wer, according to legend, men dress insyd feminine clothing to appeal to de gods for rain. Dey follow de successful rainmaking ceremony, na dem shout "baa maaya," wich dey commemorate de end of de drought. Now both genders dey perform during festivals, funerals, den national celebrations, de Baamaaya dey feature graceful, fluid movements, plus dancers wey dey perform waist twists den swift footwork while dem dey move insyd a circle around de drummers. Dancers sam times dey wear anklet den waist bells den carry fans, wey dey create a rhythmic den vibrant spectacle.[11]
Tɔra (Tora)
[edit | edit source]Tɔra, a dance wey women primarily perform, be one of de oldest dances insyd de Dagomba tradition, wey dey date back to de early stages of de Dagbon kingdom. Ein origins be rooted insyd a tragic den deadly tale wey dey concern a power struggle over de chieftaincy during de reign of Naa Yenzoo. Today, dem typically dey perform de dance at funerals for de elderly, wer e dey serve to generate energy den action over several days. Women den girlies dey form a line den dey take turns moving out to meet a partner, wey dey engage insyd a percussive knocking of buttocks on de drum ein downbeat. Dis energetic, spirited performance be accompanied by vibrant, call-and-response songs wey dey enhance de powerful movements.[12]
Contemporary Music and Dance
[edit | edit source]Dagbamba people don blend modern music into their culture, but traditional Dagbani music and dance still dey show for official events and universities across de world. For local level, e easy now to hear Dagbanli music inside non-traditional styles like Reggae, Hip hop, Hiplife or Islamic music. Sometimes too, dem go mix dis non-traditional Dagbanli music small with traditional things like drumming, but e no dey happen plenty.
Mordern artists wey perform for dagbanli include Sherifa Gunu, R2bees, Fancy Gadam, Macassio, Fadlan, Don Sigli, Sherif Ghaale, and Awal Alhassan.
The Just Dance rhythm game add soundtrack ‘Dagomba’ inside their games. Sorcerer compose am, and de song take samples from Dagomba people dema music.
The sound engineers wey help produce the ‘Dagomba’ rhythm be Blue Bratz, Dr. Fiza, Stone B, Ojay Dramz plus many others.
See also
[edit | edit source]- Kambon-waa
- Damba festival
References
[edit | edit source]- ↑ "Dagomba kingdom". Encyclopædia Britannica. 1994. Retrieved 8 December 2013.
- ↑ "Dagomba Dance Drumming". sites.tufts.edu (in American English). Retrieved 18 September 2025.
- ↑ "Drums Overview – Dagomba Dance Drumming". sites.tufts.edu (in American English). Retrieved 18 September 2025.
- 1 2 "Dagbamba expressive arts - Canadian Centre for Ethnomusicology". www.artsrn.ualberta.ca. Retrieved 5 March 2025.
- ↑ "1-18: Baamaaya and Other Dances". www.adrummerstestament.com. Retrieved 5 March 2025.
- ↑ Behrens, Electa (1 April 2000). "Dances of Northern Ghana: Possibilities for cross-cultural communication". African Diaspora ISPs.
- ↑ "The Dagomba Dance Culture Is Spiritual". Hive (in English). 19 March 2023. Retrieved 5 March 2025.
- ↑ "History Stories – Dagomba Dance Drumming" (in American English). Retrieved 5 March 2025.
- ↑ "Dagomba Dance Drumming" (in American English). Retrieved 5 March 2025.
- ↑ Lawrence, Ben (13 October 2015). "Dagomba: Dances". Ghana Goods (in British English). Retrieved 5 March 2025.
- ↑ "Dagomba Drumming Archives". Ghana Goods (in British English). 12 October 2015. Retrieved 18 September 2025.
- ↑ "DDD Music Analysis, Group Dances, Tora" (PDF). DDD Music Analysis. 2014 – via bpb-us-e1.wpmucdn.com.