David Kwame Dontoh (born 1964) dem affectionately call Uncle David, "Ghanaman" den "Kofi Abranteɛ" (Kofi Gentleman), be a veteran Ghanaian actor den television personality wey na he star insyd chaw local den international films, drama, theatre den oda stage productions. He be very influential insyd de development of television den drama, especially during de golden age of theatre insyd Ghana insyd de 80s den 90s. He take up acting insyd 1980 after he see a National Film and Television Institute (NAFTI) newspaper advert wey dey invite potential actors make dem cam forward for training insyd stage den film acting. Na ein first NAFTI film be The Way To Shame, a short seven minute stage production wich na Alex Bannerman direct am as part of ein formal assessment insyd drama production. Bannerman wey na be a student of NAFTI at de time chance upon Dontoh wey he persuade am to play de lead role, as na de intended person no show up during shooting. De film ein assessment panel, especially Mike Hagan, recognise Dontoh ein potential insyd theatre den drama wey he highlight dis to de young Alex Bannerman. Subsequently, na Dontoh acting potential cam be more noticed wen na he play de lead role insyd Gus: The Theatre Cat, a short stage adaptation of a poem by T. S. Eliot. Na George Andoh Wilson of Wilson Acting Academy fame direct de play.[1][2]
- Agoro (1998 - 2008)
- Agoro Fie (2011)
- By The Fire Side
Dontoh ein most notable movies dey include
- Kukurantumi: Road to Accra (1983) as Bob
- No Time to Die (2006) as Asante
- The Dead (2010) as The Chief
- Somewhere in Africa (2011) as President Gabiza
- Beasts of No Nation (2015) as Linguist
- The Cursed Ones (2015) as Bartender
- Like Cotton Twines (2016) as Father Baani
- Coming to Africa (2020) as Monte
| Year |
Film |
Role |
Notes |
| 1983 |
Kukurantumi: Road to Accra |
Bob |
|
| 1989 |
Heritage Africa |
|
|
| 1991 |
Sika Sunsum |
Jimmy Cash |
Direct-to-video |
| 1993 |
Confessions |
Paa Kwesi |
Direct-to-video |
| 1996 |
Deadly Voyage |
Bob |
|
| 1998 |
Victim of Love |
|
Direct-to-video |
| 2004 |
Welcome Home |
Taxi Driver |
|
| 2006 |
No Time to Die |
Asante |
|
| 2010 |
The Dead |
The Chief |
|
| 2011 |
Ties That Bind |
Koo |
|
| 2012 |
Kweiba |
Father |
|
| 2013 |
The Dead 2: India |
The Chief |
|
| 2015 |
Pieces of Me |
Board Member |
Direct-to-video |
| Beasts of No Nation |
Linguist |
|
| Chronicles of Odumkrom: The Headmaster |
Mr. Brown |
|
| The Cursed Ones |
Bar Tender |
|
| 2016 |
Like Cotton Twines |
Father Baani |
|
| 2019 |
Smoke Screen |
Uncle Debrah |
|
| 2020 |
Coming to Africa |
Monte |
|
| Lagos to Oslo |
Professor Obiora |
|
| 2021 |
Freedom and Justice |
President |
Drama |
| 2023 |
Coming to Africa: Welcome to Ghana |
|
Comedy / Drama / Romance |
| 2024 |
The Groomsmen |
|
Drama |
| Year |
Film |
Role |
Notes |
| 1996 |
Screen Two |
Bob |
Episode: "Deadly Voyage" |
| 2017 |
Beat |
Mr. Ntim |
|
- Best Actor ECRAG Award 1984,1989 and 1992
- Best Supporting and World Centenary of Film, Ghana Film Award 1999
- PAM African Film Festival[3]
- Ghana Peace Award (2017)