Edward Bhengu
Appearance
Edward Bhengu
| Ein sex anaa gender | male |
|---|---|
| Ein country of citizenship | South Africa |
| Name wey dem give am | Edward |
| Family name | Bhengu |
| Ein date of birth | 8 November 1934 |
| Date wey edie | 26 December 2010 |
| Languages edey speak, rep anaa sign | English |
| Ein occupation | politician, activist, anti-apartheid activist |
| Political party ein member | Pan Africanist Congress of Azania |
Edward "Sonnyboy" Bhengu (wey people dey call am ‘Bra Sanza’) be South African activist wey help form de Pan Africanist Congress of Azania (PAC). Dem born am on 8 November 1934.
He be de senior brother of de poet Don Mattera, plus he go prison many times sake of de anti-apartheid fight wey he dey part inside. Bhengu die for Soweto on 26 December 2010 from liver complications.[1]