Equity Group Foundation (EGF) be sam East African foundation wey dey Nairobi, Kenya. Dem start am for 2008 say dem go help do Corporate social responsibility (CSR) for Equity Group.[1]
De main aim of Equity Group Foundation be say ego improve de social den economic well-being of menners wey dey African region insyd. Dem dey do am by say dem dey create opportunities give menners wey dey live for bottom of de pyramid so dem fi join de modern economy. Since dem start for 2008 insyd, de Foundation really improve how Equity Group Holdings Limited dey do corporate social responsibility (CSR). Through their Wings to Fly Program, Equity Group Foundation don sponsor 28,009 students since dem start.[2] Dis program dey co-fund by Mastercard Foundation with US$100 million.[3] Harvard Business Review talk say de foundation dey focus for driving African development den creating opportunities for prosperity.[4]
Equity Group Foundation develop partnership plus oda funding den development organizations wey dey Mastercard Foundation, UK Department for International Development (DFID), United States Agency for International Development (USAID), KfW Development Bank, Financial Sector Deepening (FSD Kenya), Kenyatta University, Africa Nazarene University, World Bank Group, Norad, Equity Bank, Swiss Agency for Development den Cooperation, European Union, Republic of Kenya, Kingdom of de Netherlands, IFAD (Investing for Rural People insyd), IFC, Norfund, FAO, Australian AID, LUNDIN Foundation, AGRA, The Rockefeller Foundation, Mozilla Foundation, Agrocares, Marvel Five Investments Ltd.
Equity Group Holdings Limited be sam large financial services conglomerate wey dey East Africa[7] wey ein stock dey Nairobi den Uganda Securities Exchanges list top under de symbols EQTY den EBL respectively. De companies wey dey comprise de Equity Group Holdings Limited dey include: