Jump to content

Erongo Desalination Plant

From Wikipedia
Erongo Desalination Plant
desalination plant
CountryNamibia Edit
Coordinate location22°22′19″S 14°26′28″E Edit
Map

De Erongo Desalination Plant, wey dem dey call am Orano Desalination Plant too, be seawater desalination plant wey dey Namibia. Dem build de facility between 2008 den 2010 by Orano Mining Namibia, wey be part of de French nuclear fuel cycle company Orano. For dat time, dem dey call am Areva Ressources Namibia, wey be part of Areva.

Dem build de desalination plant make e supply water give Orano ein Trekkopje Uranium Mine. Wen dem officially open dis plant, e be de biggest reverse osmosis desalination plant for Southern Africa.[1][2]

Location

[edit | edit source]

De desalination plant dey inside Namib Desert, near de town of Wlotzkasbaken, for Erongo Region of Namibia. De plant dey about 35 kilometres (22 mi) north of Swakopmund, wey be de nearest big town.[1] Swakopmund sef dey about 391 kilometres (243 mi) by road west of Windhoek, de capital den biggest city for de country.[3] De geographical coordinates of Erongo Desalination Plant be 22°22'19.0"S, 14°26'28.0"E (Latitude:-22.371944; Longitude:14.441111).[4]

Overview

[edit | edit source]

Orano Resources Namibia (wey before dem dey call Areva Resources Namibia) develop den own de Erongo Desalination Plant. De purified drinking water dem mainly plan am make e serve Orano ein uranium mine wey dem dey call Trekkopje Mine, wey dey near Arandis, Namibia.[5] Dem dey pump de clean water from de plant go Arandis, wey straight-line distance be about 60 kilometres (37 mi) den road distance be about 90 kilometres (56 mi).[6] Nafasi Water, wey be "water technology and water utility service company" wey base for Rosebank, Gauteng, South Africa, dem wey dey operate de plant.[1]

Dem dey sell de potable water give NamWater, de national water utility company, make dem distribute am go Swakopmund, de nearby mines den oda places for Erongo Region. De present infrastructure fit produce between 12,000,000 cubic meters (1.2×1010 L) den 26,000,000 cubic meters (2.6×1010 L) every year depending on demand. If demand increase, dem fit add new infrastructure make de supply reach 45,000,000 cubic meters (4.5×1010 L) every year.[1][5]

De raw seawater dey pass through dis processes before e go become clean water: (a) screen filtration (b) ultrafiltration (c) reverse osmosis (d) limestone contact den (e) chlorination.[5]

E cost N$2.5 billion (about US$153 million) for 2010 to develop dis water treatment plant.[1][7]

Oda developments

[edit | edit source]

For July 2022, de owners of dis facility sign power purchase agreement (PPA) plus InnoSun (wey be subsidiary of de French company InnoVent) make dem design, build, own, operate den maintain one 5 MW solar power station den supply dat power give Erongo Desalination Plant under one 10-year contract, wey go start from de commercial commissioning date. Dem expect construction to start for de second half of 2022, wey make dem commission am for 2023. Orano expect say de new solar farm go reduce de desalination plant ein carbon dioxide emissions by 30 percent anaa nearly 10,000 metric tonnes every year.[7]

Sanso spy

[edit | edit source]

References

[edit | edit source]
  1. 1 2 3 4 5 Donald Matthys (3 June 2020). "Erongo Desalination Plant Provided 55 Million Cubic Meters Potable Water To The Region During 10-Year Operation Period". Namibia Economist. Windhoek, Namibia. Retrieved 21 August 2021.
  2. Inès Magoum (14 June 2021). "Namibia: Towards the construction of a new desalination plant in the coastal zone". Afrik21.africa. Paris, France. Retrieved 21 August 2021.
  3. "Road Distance Between Windhoek, Namibia And Wlotzkasbaken, Namibia With Interactive Map". Google Maps (in English). 21 August 2021. Retrieved 2026-07-11.
  4. "Location of Erongo Desalination Plant (Map)". Google Maps (in English). 21 August 2021. Retrieved 2026-07-11.
  5. 1 2 3 Adam Hartman (5 December 2019). "Desalination plant output hits record high". The Namibian. Windhoek, Namibia. Retrieved 21 August 2021.
  6. "Road Distance Between Wlotzkasbaken, Namibia And Arandis, Namibia With Map (Map)". Google Maps (in English). 21 August 2021. Retrieved 2026-07-11.
  7. 1 2 Jean Marie Takouleu (5 July 2022). "Namibia: Orano to equip its Erongo desalination plant with a 5 MWp solar park". Afrik21.africa. Paris, France. Retrieved 5 July 2022.
[edit | edit source]