Etor
Etor (sanso be Eto, Oto anaa Otoor) be chow wey de GaDangme tribe for Ghana dey chop for dema events insyd: de 'Twins-Festival (Akweley Suma), Outdooring Naming Ceremony den '8th Day Abrahamic' circumcision, wey Akans dey do for dema side, squad wey dey celebrate dema birthday dey use mashed yam carry do de chow, den dem go carry mashed-plantain do de chow give weddings den Dipo/Atofo(anaa Otofo)/Ashimi puberty rites.
Forms
[edit | edit source]De chow dey cam insyd various forms; wey dey include de 'Mashed-Yam' form den de 'Mashed-Plantain' form wey na e be widely adopted by sam of de neighbouring Akan-Tribes. De Ga-Dangme Etor be de most popular of de sacred chows dem prepare give de twins during de 'Twins-Festival'. Odas such as 'Naji Enyo' anaa 'Naji Ejwe' (wich be traditionally rice anaa yam plus tomatoes-based-stew, dem garnish plus boiled-eggs den 'Kelewele') no be as popular.[1][2][3]
Etymology
[edit | edit source]'Eto (anaa Etor)' be an 'Akan' corruption of de actual name 'Oto (anaa Otoor)', a Ga-language word wey dey date as far back as insyd de 1800s.