Jump to content

Ewaso Ng'iro

From Wikipedia
Ewaso Ng'iro
river
Origin of the watercourseMount Kenya Edit
Mouth of the watercourseJubba River Edit
TributaryNaro Moru River Edit
CountryKenya, Somalia Edit
Coordinate location0°47′27″N 39°34′25″E Edit
Map
De dry river bed be exposed for dis true-colour image.

Ewaso Ng'iro, wey dem dey call am Ewaso Nyiro, be river wey dey Kenya wey dey rise for de west side of Mount Kenya wey dey flow north, den east den finally south-east, wey dey pass thru Somalia wey dey join de Jubba River.[1] De river ein name dey comot from de local community ein Maasai language, wey dey mean river wey brown anaa muddy water. Downstream, de intermittent stream wey dey Somalia wey dem sanso dey call am Lagh Dera.

De upper basin of de Ewaso Ng'iro River be 15,200 km2 (5,900 sq mi).[2] De river get a continuous water supply secof de glaciers for Mount Kenya. Ewaso Ng'iro dey feed into Lake Ol Bolossat, de only lake for Nyandarua County den de larger Central Kenya,[3][4][5] wey dey cross seven arid to semi-arid landscapes. Ebe characterized by vastly different physiographic features den species wey cam be a fundamental component for de survival of de wildlife, as well as de expansion of de human population den socio-economic developments. Water, de limited land resource wey de Ewaso Ng’iro watershed provide, be unevenly distributed throughout de higher den lower regions of de catchment secof de large percentage necessary to maintain agricultural practices den climatic changes.

Ewaso Ng'iro insyd Shaba National Reserve, Kenya

De river dey draw wildlife insyd great numbers wey ein banks, dey create an oasis wey be green. Samburu, Shaba den Buffalo Springs National Reserves insyd Northern Kenya teem den wildlife insyd an otherwise arid land, secof de water wey dey de river. Below Saricho, de river expand insyd de Lorian Swamp, a large area wey dey wetlands.[6] De ecological diversity throughout de catchment be unique to de Ewaso Ng’iro watershed specifically, as e dey originate from de high agriculturally potent lands of Mount Kenya, right at Thome Area of Nanyuki-Laikipia County, wey dey mean de exact start point of dis river be at de Thome village wer dem form am out of convergence of Naromoru River, wey dey source water from Mt. Kenya, wey Ngarinyiru River dey source water from Aberdares wey e dey flow over de following seven arid to semi-arid land districts of Meru, Laikipia, Samburu, Isiolo, Wajir, Marsabit, den Garissa (Said et al. 14). Dey follow de independence of Kenya, de stretches of land wey de Ewaso Ng’iro watershed cover shift ownership from de colonial farmers to small-scale farmers.

Ewaso Narok River be one of ein tributaries. Thomson's Falls near Nyahururu town dey locate along Ewaso Narok.

References

[edit | edit source]
  1. Kenya and northern Tanzania: Rough Guide map. London: Rough Guides. 2007. ISBN 978-1-84353-359-7.
  2. Makali, Samuel; Boniface Kiteme (September 2005). "The Upper Ewaso Ng'iro Basin, Kenya". Network for Water and Sanitation. Archived from the original on 2007-05-24. Retrieved 2007-06-21.
  3. Mulli, Thorn. "Discovering Central Kenya's only natural lake". The Standard. Retrieved 2019-02-23.
  4. "A wreath for Ewaso Ng'iro". Daily Nation (in English). Archived from the original on 2019-02-23. Retrieved 2019-02-23.
  5. "Why lake that feeds Ewaso was declared protected area". The Star, Kenya (in English). Retrieved 2019-02-23.
  6. R. H. Hughes, J. S. Hughes (1992). A directory of African wetlands. IUCN. ISBN 2-88032-949-3.
[edit | edit source]