Jump to content

Factitious disorder

From Wikipedia
factitious disorder
class of disease
Subclass ofmental disorder Edit
Health specialtypsychiatry, psychology Edit
ICD-9-CM300.16 Edit

A factitious disorder be a mental disorder insyd wich a person, widout a malingering motive, dey act as if dem get an illness by deliberately producing, feigning, anaa exaggerating symptoms, purely make dem attain (for demselves anaa give anoda) a patient ein role. People plus a factitious disorder fi produce symptoms by contaminating urine samples, dey take hallucinogens, dey inject fecal material to produce abscesses, den similar behaviour. De word factitious dey derive from de Latin word factītius, wey dey mean "human-made".

Factitious disorder imposed on self (dem sanso call Munchausen syndrome) for sam time de umbrella term for all such disorders.[1] Factitious disorder imposed on anoda (dem sanso call Munchausen syndrome by proxy, Munchausen by proxy, anaa factitious disorder by proxy) be a condition insyd wich a person deliberately dey produce, dey feign, anaa dey exaggerate de symptoms of someone insyd dema care. Insyd either case, de perpetrator ein motive be to attain (for demselves anaa give anoda) a patient ein role. Malingering dey differ fundamentally from factitious disorders insyd dat de malingerer dey simulate illness wey dey intend to obtain a material benefit anaa avoid an obligation anaa responsibility.

Dem for no confuse dese plus somatic symptom disorders anaa functional neurological disorders; while both sanso be diagnoses of exclusion, dem be characterized by physical complaints wey dem no dey produce intentionally.[2]

References

[edit | edit source]
  1. Factitious Disorder Imposed on Self at eMedicine
  2. Somatoform Disorders Archived 2007-10-24 at the Wayback Machine
[edit | edit source]