Fiok festival
Appearance
De Fiok Festival (dem dey call am Feok Festival too) be celebration wey de chiefs den people of Sandema for Upper East Region dey do every December.[1][2][3]
Celebration
[edit | edit source]
War dancers from diff villages for de area go perform for stage. Dem dey carry bow den arrow, small axes, shields plus spears, all to show how old-time wars go like. Dem go act how people resist and how dem take defeat Babatu too.[4]
Significance
[edit | edit source]De festival now turn big thing for the Builsa area. People dey talk say e give the Builsa tribe proper identity plus strong unity.[4]
References
[edit | edit source]- ↑ "Festivals in Ghana". www.ghanaweb.com. Retrieved 27 December 2011.
- ↑ "Fiok Festival , 2019 - GWS Online GH". www.ghanawebsolutions.com. Retrieved 2019-01-27.
- ↑ "Festival | The Embassy of the Republic of Ghana, Berlin, Germany". Embassy of Ghana, Germany.
- ↑ 4.0 4.1 "THE FEOK FESTIVAL | Olives Travel and Tour" (in American English). Retrieved 2020-08-15.