Jump to content

Flowrence Jematiah Sergon

From Wikipedia
Flowrence Jematiah Sergon
human
Ein sex anaa genderfemale Edit
Ein occupationpolitician Edit

Flowrence Jematiah Sergon be Kenyan politician wey dey National Assembly since August 2022. For 2017, dem elect am as member of East African Legislative Assembly (EALA).[1]

Dem born Flowrence Jematiah for Marigat ward insyd Baringo South constituency. She go school for Marigat Secondary School wey dey Baringo County, wey for der she serve as head girl. She later train for Kenya Medical Training College. As she enter politics, she work for de secretariat of United Republican Party wey scatter. For 2017, dem appoint Flowrence Jematiah make she be coordinator for Jubilee Party campaign insyd Baringo, Nakuru den Elgeyo-Marakwet counties.[1]

Dem nominate am by de Jubilee Party for de East African Legislative Assembly, she later win election as member of EALA with 252 votes.[1] She be de youngest among Kenya nine representatives wey go EALA.

She win election as Women Member of the National Assembly insyd de National Assembly from Baringo County during de 2022 general election under United Democratic Alliance.

References

[edit | edit source]
  1. 1 2 3 "Kenya elects nine Eala MPs at last - The EastAfrican". www.theeastafrican.co.ke. Retrieved 2026-03-23.
[edit | edit source]