François Amichia
Appearance
François Amichia
| Ein sex anaa gender | male |
|---|---|
| Ein country of citizenship | Ivory Coast |
| Name wey dem give am | François |
| Ein date of birth | 4 October 1952 |
| Place dem born am | Abidjan |
| Languages edey speak, rep anaa sign | French |
| Ein occupation | politician |
| Position ehold | minister |
| Political party ein member | Democratic Party of Côte d'Ivoire – African Democratic Rally |
François Albert Amichia (wey dem born am 4 October 1952 for Abidjan) na Ivoriian politician. He be member for Democratic Party of Côte d'Ivoire - African Democratic Rally (PDCI-RDA). E serve as mayor for Treichville, den e hold de post of sports minister plus minister for tourism.[1][2] From 2018 come reach now, e be minister for cities plus urban development.
Insyd 2002, dem hold Amichia hostage for Bouaké, wey dey de centre part of de country during one rebellion. Dem later release am few days after.[3]
E still be de president for de Union of cities plus municipalities of Côte d'Ivoire (UVICOCI).[1][2]
Amichia test positive for Covid-19 on 10 July 2020.[4]
References
[edit | edit source]- ↑ 1.0 1.1 "François Albert Amichia".
- ↑ 2.0 2.1 "Francois Amichia".
- ↑ "Cote d'Ivoire".
- ↑ "Testé positif au COVID-19 : Le ministre François Amichia en quarantaine à sa résidence et suit son traitement" (in French). 12 July 2020. Retrieved 14 July 2020.