Jump to content

Gobɛ

From Wikipedia
(Redirected from Gob3)
Gari den beans
human food
CountryGhana Edit
Country of originGhana Edit
Used byhuman Edit

Gari den beans be type of chow wey dey Ghana. E be common say you go see am for de southern part of Ghana. More times de people dey bell am sam names depending on de area. Some names like; bober, borbor[1] anaa gobɛ,[2] yo ke gari den even red red.[3]

Ingredients

[edit | edit source]
  • beans (black eyed)[3]
  • plantain wey ripe (red red)
  • palm oil
  • onion
  • tomato
  • gari
  • chilli[4]
  • avocado
  • egg dem boil
  • leaves

How dem dey prepare

[edit | edit source]
  • Soak de beans for water inside for like 24hours den boil so say e go make soft[5]
  • Heat palm oil plus onion so say e go add flavor
  • Take light gari plus spoon den mix am plus de beans den de oil
  • Make sure say dem mix evenly
  • De next thing you for do be say you fry de riped plantain
  • Put de fried plantain den de avocado on your mixture den serve
  • You fit to add any vegetables if you dey like

Nutritional significance

[edit | edit source]

Gob3 be very nutrious sake of gari dey give starch which dey give de body energy.[6] Beans sanso dey give de body some essential minerals sake of e dey contain iron den protein.

[edit | edit source]

References

[edit | edit source]
  1. "Economic hardship: Ho workers resort to eating 'gari' and beans". www.ghanaweb.com. Archived from the original on 2019-06-06. Retrieved 2019-06-06.
  2. "Ghana and Africa in Stills — Gari and beans (Gob3) with fried ripped plantain..." immigrantslenz.tumblr.com. Retrieved 2020-11-23.
  3. 1 2 "Beans Stew & Fried Plantain (Red Red) - Homefoods - the food ingredients people". www.homefoodsghana.com. Retrieved 2019-06-06.
  4. spicyfafa. "Kidney Beans, Gari with Palmoil Stew". spicyfafa. Retrieved 2019-06-06.
  5. "Ghanaian recipes - Gari and Beans(yorke gari) - Wattpad". www.wattpad.com. Retrieved 2019-06-06.
  6. "Health Benefits of Processed Cassava – Gari". The Chronicle. Retrieved 2019-06-06.