Gourits River
Appearance
Gourits River
| Native label | Gouritsrivier |
|---|---|
| Mouth of the watercourse | Indian Ocean |
| Tributary | Groot River, Gamka River, Olifants River (Southern Cape) |
| Country | South Africa |
| Edey de administrative territorial entity insyd | Western Cape |
| Coordinate location | 34°20′47″S 21°53′8″E, 33°40′57″S 21°42′58″E |
Gourits River (Afrikaans: Gouritsrivier), dem sam times spell 'Gouritz River', be situated insyd de Western Cape, South Africa.[1]
De Gourits River dey flow from de confluence of de Gamka River den Olifants River wey e be joined by de Groot River, before e dey flow thru de Langeberg Mountains den coastal plain. E eventually dey drain into de sea thru de Gourits Estuary near Gouritsmond.[2]
References
[edit | edit source]External links
[edit | edit source]Wikimedia Commons get media wey relate to Gourits River.