Jump to content

Groot River (Eastern Cape)

From Wikipedia
Groot River
river
Mouth of the watercourseGamtoos River Edit
CountrySouth Africa Edit
Edey de administrative territorial entity insydEastern Cape Edit
Coordinate location33°44′45″S 24°36′55″E Edit
Map

De Groot River be river insyd de southern area of de Eastern Cape province of South Africa. Ebe right tributary of de Gamtoos River.[1] Dis river dey pass thru Steytlerville.

Ein Course

[edit | edit source]

De Groot River start for sam point wey de Kariega River den de Sout River meet, although dem dey enter de Beervlei Dam as de Sout River. Beyond de dam, de river dey turn de Groot River, wey e dey flow go southeast. Near de town of Steytlerville, edey turn small go south before ego move go east again. Last-last, edey bend go south again before ego join de Kouga River make dem form de Gamtoos for de place wey de rivers meet.[2]

References

[edit | edit source]
  1. Catchment L, the Gamtoos River System Archived 2014-12-22 at the Wayback Machine
  2. "Fish Tsitsikamma WMA 15". Archived from the original on 30 June 2017. Retrieved 28 March 2012.