Guinéenews
Appearance
Guinéenews
| Year dem found am | 1997 |
|---|---|
| Country | Guinea |
| Edey de administrative territorial entity insyd | Conakry |
| Demma headquarters location | Conakry |
| Language of work or name | French |
| Dema official website | https://guineenews.org/ |
Guinéenews be web site wey dem solely dedicate to de dissemination of news about Republic of Guinea. Guinéenews dey employ five full-time journalists wey dey insyd Conakry plus technical den operational support staff insyd Canada. Guinéenews be primary source give current event news insyd Guinea. Dem create site insyd 1997.
Insyd October 2017, Guineenews.org celebrate 20 years of operation plus multiple events insyd Conakry, wey dey include gala for sam local hotel den documentary screening.[1]
References
[edit | edit source]- ↑ "Guinéenews© a 20 ans : Son historique relaté par BBC et YBS chez les Grandes Gueules | Guinéenews". Guineenews.org. Archived from the original on 2018-02-28. Retrieved 2018-02-27.