Jump to content

Heritage Day (South Africa)

From Wikipedia
Heritage Day
public holiday
Year dem found am24 September 1995 Edit
CountrySouth Africa Edit
Foundational textPublic Holidays Act, 1994 Edit
Day in year for periodic occurrenceSeptember 24 Edit

Heritage Day (Afrikaans: Erfenisdag; Xhosa: Usuku Lwamagugu, Usuku lokugubha amasiko) be a South African public holiday dem dey celebrate on 24 September. On dis day, dem dey encourage South Africans make dem celebrate dema culture den de diversity of dema beliefs den traditions, insyd de wider context of a nation wey dey belong to all ein people.

Wen Heritage Day fall on a Sunday, dem go observe de Monday wey dey follow as a public holiday.[1]

Celebration

[edit | edit source]

South Africans dey celebrate de day by dem dey kai de cultural heritage of de chaw cultures wey dem make up de population of South Africa. Dem dey stage chaw events thru out de country such as braais (barbecues) make dem commemorate/kai dis day.[2]

References

[edit | edit source]
  1. "Public holidays in South Africa". www.gov.za. South African Government. Retrieved 2023-09-24.
  2. "Heritage day, Braai Day or Shaka Day: Whose Heritage is it Anyway?". South African History Online. Retrieved 2020-09-22.

Sources

[edit | edit source]
[edit | edit source]