Jump to content

Human trafficking in Guinea

From Wikipedia
Human trafficking in Guinea
human trafficking by country or territory
Subclass ofhuman trafficking Edit
CountryGuinea Edit

Guinea come ratify demma 2000 UN TIP Protocol insyd November 2004.[1]

Insyd 2010 Guinea come make source, transit, den we go talk say destination country for men, women, den kiddies wey dem dey subject dem to trafficking persons, most especially insyd areas of forced labor den byforce ashawo. De majority of demma victims bi kiddies, den dese incidents of trafficking wey ebi more prevalent among Guinean citizens dan among foreign migrants wey dey live insyd Guinea. Within demma country, girls bi persons wey dem dey largely subject dem to involuntary domestic servitude den commercial sexual exploitation, wey boys dem dey subject dem to byforce begging den byforce labor as street vendors, shoe shiners, den laborers insyd gold den diamond mines.[2] Some Guinean men too dem dey san subject dem to byforce agricultural labor within Guinea. Smaller numbers of girls from Mali, Sierra Leone, Nigeria, Ghana, Liberia, Senegal, Burkina Faso, den Guinea-Bissau migrate to Guinea, wey dem dey subject dem to involuntary domestic servitude den de likely san dey do commercial sexual exploitation. Some Guinean boys den girls dem dey subject dem to byforce labor insyd gold mining operations for Senegal, Mali, den possibly other African countries. Guinean women den girls too dem dey subject dem to involuntary domestic servitude den byforce ashawo insyd Nigeria, Côte d'Ivoire, Benin, Senegal, Greece, den Spain. Chinese women too dey traffick to Guinea for commercial sexual exploitation by Chinese traffickers. Networks san traffick women from Nigeria, India, den Greece through Guinea to de Maghreb den onward to Europe, notably Italy, Ukraine, Switzerland, den France for byforce ashawo den involuntary domestic servitude.

Insyd 2010, de Government of Guinea no dey fully comply plus de minimum standards for de elimination of trafficking; however, emade significant efforts to do so, despite dem gey limited resources. De government sustain ein efforts to investigate allege trafficking crimes den detain suspect trafficking offenders wey during de reporting period. De junta, however, no make minimal progress toward combating human trafficking insyd Guinea since coming to power insyd a coup d'etat insyd December 2008. While Guinea gey adequate anti-trafficking legal framework, wey dem strengthen am by enacting de Child Code of 2008, de junta no report any trafficking prosecutions or convictions for the second year in a row, den protection den prevention efforts wey edey remain weak. Therefore, Guinea dem place am on de "Tier 2 Watch List" for de third consecutive year. Insyd February 2009, de head of government come issue declaration giving security forces de right to shoot anyone apprehend say he dey traffick human being, raising significant human rights concerns. Insyd de same month, de National Committee to Combat Human Trafficking meet to evaluate demma 2005-2006 National Action Plan den outline demma updated version for 2009–2011, buh dem no release such document give de public. Many ministries claim say dem dey involve demma self insyd de efforts say dem dey address trafficking, buh de country dey severely gey limited in demma ability to address de problem sake off budget constraints, capacity limitations, den unclear allocation of law enforcement den social welfare responsibilities.

De U.S. State Department ein Office dey Monitor den Combat Trafficking in Persons wey dem place demma country insyd "Tier 3" insyd 2017.[3] De country dem place am for Tier 2 insyd 2023.[4]

Prosecution (2010)

[edit | edit source]

De Government of Guinea no dey show progress for deema anti-trafficking law enforcement efforts during demma reporting period. Guinea dey prohibit all forms of trafficking for persons through separate statutes. De Child Code of 2008 dey include provisions wey dey prohibit all forms of child trafficking, specifically criminalizing child domestic servitude, den allowing NGOs go bring cases to court on behalf of victims. De government, in partnership with NGOs end international organizations, are yet to complete de implementing text for dis law, wey dey prescribe penalties wey allow de law to be enforce. Article 337 for de 1998 Penal Code dey prohibits individuals from entering into agreements wey dey deprive third parties of demma liberty, wey dey prescribe penalties of five to 10 years' imprisonment den confiscation of any resulting profits. Persons wey dem force prostitution den kiddies prostitution too dem criminalize am by Article 329 of Guinea demma Penal Code, wey dey prescribes six months' to two years' imprisonment if de traffick victim bi adult, den two to five years' imprisonment if de victim bi kiddie. Dese penalties for sex trafficking of adults dem neither sufficiently stringent nor commensurate plus de penalties wey dem prescribe am for other serious crimes, such as rape. De government no dey prosecute any human trafficking cases during de reporting period, although de Ministry of Justice come report say dem gey 13 new cases wey dey involve de arrest of at least 40 suspected trafficking offenders during 2009. Of de allege traffickers, 30 remain insyd detention. Another 17 trafficking cases from de previous reporting period continue to await prosecution. De government dey provide only limited specialized training to ein officials on de recognition, investigation, den prosecution of human trafficking sake of demma budget constraints.

Protection (2010)

[edit | edit source]

De government dey demonstrate weak efforts as dem dey protect trafficking victims during de reporting period. De government come reported say an unknown number of potential victims to NGOs den international organizations for assistance, though government officials no dey demonstrate sake of use of systematic referral procedures or proactive measures to identify victims among vulnerable groups, such as foreign children for worksites. De Ministry of Social Affairs continue dey provide assistance give few hundred children, a small number of whom dem dey trafficking victims. De government did not offer shelter for trafficking victims, buh frequently dey assist victims by contacting demma local den international NGOs directly wey dey coordinate shelter den family reunification cases. De government no dey provide trafficking victims with access to legal, medical, or psychological services, den dem no subsidize demma services wey dem dey provide by foreign or domestic NGOs. Foreign trafficking victims no dey benefit from permanent residency status or relief from deportation. De government dey report say 106 trafficked kiddies dem identify dem by various entities insyd 2009, buh dem dey offer no additional data on dese kiddies. De government occasionally provide victims refuge insyd jails when no alternative bi available. De government dey encourage trafficking victims to assist insyd de investigation den prosecution of demma traffickers, as long as de victim bi at least 12 years of age. At de government ein invitation, two such victims, one of whom bi child, separately discuss demma cases on national television insyd April den June 2009, though demma traffickers wey dem no bring am to justice; dis raises concerns for de security den well-being for de victims.

Prevention (2010)

[edit | edit source]

De Government of Guinea dey demonstrate minimal efforts say dem go conduct anti-trafficking or educational campaigns during de reporting period. De head for de junta, however, give plenty speeches as he dey highlight de importance of combating human trafficking. De government no monitor immigration or emigration patterns for evidence of trafficking. De government no take steps say dem go reduce de demand for commercial sex acts.

References

[edit | edit source]
  1. "United Nations Treaty Collection". treaties.un.org.
  2. "Guinea, 2013 Findings on the Worst Forms of Child Labor". Archived from the original on March 30, 2014.
  3. "Trafficking in Persons Report 2017: Tier Placements". www.state.gov (in American English). Archived from the original on 2017-06-28. Retrieved 2017-12-01.
  4. "Technical Difficulties" (PDF).