Isha (prayer)
Isha (Arabic: صلاة العشاء), dem alternatively sanso transliterate am as Ishaa', den sanso know am as Khoftan anaa Khooftaan (from Persian خفتن wey dey mean sleeping), be one of de mandatory five daily Islamic prayers, den dey contain four cycles.
Ahadith wey dey mention virtues
[edit | edit source]
Uthman report say he hear Muhammad dey say: "The one who offered Isha salat in a congregation, it was as if he remained in salat up to midnight, and he who offered the Fajr salat in a congregation, it was as if he remained in salat the whole night." (Muslim)
Abu Hurairah report: de Messenger of Allah say, "The most difficult Salah for the Munafiqeen (the hypocrites) is Isha and Fajr. Had they known the rewards for them, they would have attended them even if they had to crawl on their knees." (Bukhari)
Sunni Muslims
[edit | edit source]De time period within wich de Isha prayer for be recited be de following:
- Time dey begin: According to de Hanafi school, Isha dey begin wen complete darkness arrive den de white twilight insyd de sky disappear. According to de Maliki, Shafi'i den Hanbali schools, de time dey begin wen de red thread disappear from de sky. Dese times fi be approximated by using de sun as a measure. Wen de sun descend 12 degrees below de horizon, e be approximately equivalent to de disappearance of de red from de sky. Islamic rationalist be of de opinion say de time of Isha prayer dey start after civil dusk, wen darkness start dey spread across de sky. For approximating wen complete darkness begin, sam astronomers argue say e dey occur wen de sun descend 15 degrees below de horizon while odas use de safer measure of 18 degrees.
- Time dey end: At de beginning of dawn wen de time for Fajr prayer dey begin. However, e be frowned upon to delay de prayer widout a legitimate reason past de first third of de night, den "night" insyd Islamic law dey mean de time between de end of de Maghrib prayer den de start of de Fajr prayer. Islamic rationalist be of de opinion say de time of Isha prayer dey end at nautical dusk, wen de darkness spread completely den de western horizon no longer fi be observed thru de naked eye. According to an opinion insyd de Maliki school, de prohibition be from delaying de prayer beyond de first half of de night, rada dan just de first third.[1]
Shia Muslims
[edit | edit source]De time period within wich de Isha prayer for be recited be de following:
For Shia Muslims:
- Time dey begin: once dem recite den plete Maghrib (evening prayer).
- Time dey end: at midnight, de midpoint between shafak den dawn.
However, e be very important to recite de prayer as soon as de time begin. Often dem dey offer Maghrib den Isha offer togeda plus a small gap of time in between.
Sanso spy
[edit | edit source]- Salah (Prayer)
- Wudu (Washing of sam body parts to prepare oneself for praying)
- Oda salah:
- Fajr prayer (Morning)
- Zuhr prayer (Mid-day)
- Asr prayer (Afternoon)
- Maghrib prayer (Sunset prayer)
- Dhikr
- Tasbih
References
[edit | edit source]- ↑ "My Prayer Times". www.qul.org.au. Retrieved 2026-02-25.
External links
[edit | edit source]- *note its the last prayer of the 5 prayers