Jump to content

Jan Shoba

From Wikipedia
Jan Shoba
human
Ein sex anaa gendermale Edit
Ein country of citizenshipSouth Africa Edit
Name wey dem give amJan Edit
Date wey edie1990 Edit
Languages edey speak, rep anaa signEnglish Edit
Ein occupationpolitician Edit
Political party ein memberPan Africanist Congress of Azania Edit

Jan Shoba be one leader insyd Azanian People's Liberation Army (APLA), wey be de armed wing of Pan Africanist Congress (PAC). He be member for dem High Command. For late 1980s, dem disband APLA, wey make dem turn dem focus go political plus social matters.

Jan Shoba bin dey arrested for 1984 den dem carry am go Robben Island Prison. E manage convince de prison authorities make dem gree make dem dey deliver de Zimbabwean newspaper The Herald to am. Dis be how he dey give PAC members wey dey Robben Island correct info about political happenings.

Insyd 1990, after dem do de Harare Declaration negotiations, dem release am from jail. Dem make am de head for de party ein security, wey some people believe say e fit be part of why dem later kill am.

Insyd Truth and Reconciliation report, dem talk say Jan Shoba train PAC members how to handle guns for June 1991. Dis be de same period wey PAC bring de “Great Storm” operation wey dem plan use am scare farmers.[1]

People believe say ein possible role inside de “Great Storm” fit be why dem assassinate am. Dem shoot am outside ein house for Atteridgeville, but up till now nobody know who kill am.

Insyd May 2012, Duncan Street for Pretoria dem change ein name go Jan Shoba.[2]

References

[edit | edit source]
  1. TRUTH AND RECONCILIATION COMMISSION (1999). "TRUTH AND RECONCILIATION COMMISSION AMNESTY COMMITTEE". Archived from the original on 8 May 2019. Retrieved 2012-07-12.
  2. Frederika Fourie (2012-05-18). "STREET NAMES: The new names explained". IlovePretoria. Archived from the original on 8 June 2012. Retrieved 2012-06-19.