Jessica Nduku Kiko Mbalu
Appearance
Jessica Nduku Kiko Mbalu
| Ein sex anaa gender | female |
|---|---|
| Ein country of citizenship | Kenya |
| Name wey dem give am | Jessica |
| Languages edey speak, rep anaa sign | English, Swahili, Kamba |
| Ein occupation | politician |
| Position ehold | Member of the National Assembly, Member of the National Assembly |
| Honorific prefix | The Honourable |
| Described at URL | http://www.parliament.go.ke/the-national-assembly/members/item/4077-hon-mbalu-jessica-nduku-kiko |
Jessica Nduku Kiko Mbalu be Kenyan politician wey dey WDM-K party. She dey represent Kibwezi East Constituency for National Assembly.[1] She be member for Kenya Women Parliamentary Association (KEWOPA). Dis association get all de women wey dey parliament, both National Assembly den Senate.[2]
Private life
[edit | edit source]Mbalu be wifey den mommie of two kiddies, wey she graduate from University of Nairobi. She get Ukambani heritage.
References
[edit | edit source]- ↑ "HON. MBALU JESSICA NDUKU KIKO | The Kenyan Parliament Website". www.parliament.go.ke. Retrieved 2026-03-24.
- ↑ "Members of Parliament – KEWOPA". Retrieved 2025-07-05.