Jump to content

Kılıç Ali Pasha Complex

From Wikipedia
Kılıç Ali Pasha Mosque
külliye, congregational mosque
Year dem found am1578 Edit
Dem name afterKılıç Ali Paşa Edit
CountryTurkey Edit
Edey de administrative territorial entity insydBeyoğlu, Istanbul Edit
Coordinate location41°1′35″N 28°58′51″E Edit
Commissioned byKılıç Ali Paşa Edit
ArchitectMimar Sinan Edit
Architectural styleOttoman architecture Edit
Category for the interior of the itemCategory:Interior of the Kılıç Ali Pasha Mosque Edit
Map

De Kılıç Ali Pasha Mosque (Turkish: Kılıç Ali Paşa Cami) be a mosque for de heart of a complex wey Mimar Sinan design den build between 1580 den 1587, wey for de time na he dey insyd ein 90s. Na dem construct de mosque einself insyd 1578–1580.

De complex dey locate insyd de Tophane neighbourhood of de Beyoğlu district of Istanbul, Turkey. Na dem build am give de Kapudan-i Derya (Grand Admiral) Kılıç Ali Pasha wey na dem tell am make he build am besyd de sea secof na he be an admiral.[1][2][3] De complex dey consist of a mosque, a medrese, a hamam, a türbe, den a fountain.

Na de Kılıç Ali Pasha Mosque dey originally stand right besyd de Bosphorus, buh na dem since fill in de water in front of am, e now be surrounded by oda buildings (for particular e now dey face de Galataport cruise terminal).

Architecture

[edit | edit source]
Kılıç Ali Paşa mosque den Tophane fountain

Mosque

[edit | edit source]

De central dome of de mosque be 12.70 metres (41.7 ft) for diameter insyd, dem carry for pendentives for granite piers top den two half-domes for de Qibla axis top. Towards de entrance, for two sides, der be a two-storey gallery. Dem place de dome for de center plus two exedrae rather like a Byzantine basilica, thus de resemblance to Hagia Sophia.[1]

Above de prayer hall be five small domes dem carry for six marble columns top. De tile panels dem place high up insyd de prayer hall be inscribed plus ayats (verses) from de Quran. De mosque get one minaret per plus one gallery buh der be 247 windows wey dey include de twenty-four of de central dome. De mihrab dey insyd a square projecting apse.

Na dem komot a 16th-century ship lamp wey dem use take hang from de central dome go de Museum of Ottoman and Turkish Naval History (now de Istanbul Naval Museum/Deniz Müzesi) insyd 1948.[2]

Two chronograms insyd de mosque both date am go 988 insyd de Hijri (Islamic) calendar (1580 insyd de Julian calendar).

One of de two inscriptions, for de outer entrance of de complex, dey feature a four-verse poem insyd jali thuluth calligraphic script insyd Ottoman Turkish by de poet Ulvî wey calligrapher Demircikulu Yusuf wrep:

Mîr-i bahr â’nî Kılıç Paşa Kapudan-ı zemân

Yaptı çün bu camii ola yeri Darüsselâm Hâtif-i kudsî görüp Ulvî dedi tarihini

Ehl-i imâna ibâdetgâh olsun bu makam

De letters insyd de final line - 'May dis be a house of worship give people of de faith' - add up to de number 988.

Courtyard

[edit | edit source]

De courtyard dey contain a marble fountain for ablutions before prayer plus eight columns den a dome. De outer porch get a sloping roof wey twelve columns support am for de west façade den three for each end, all plus rhombus-shaped capitals. Insyd de center a marble portal dey lead into de mosque.[3]

De graveyard dey contain de octagonal türbe of Kılıç Ali Pasha plus a dome Mimar Sinan design. Ein wooden doors be inlaid plus mother-of-pearl.

Medrese

[edit | edit source]
Domes of de hamam complex (for de left) den de mosque (for de right)

De medrese, opposite de southeast corner of de mosque, be almost square. Ebe possible say na Mimar Sinan no design am since e no dey appear insyd se official list of ein works, de Tazkirat-al-Abniya.[3]

Hamam

[edit | edit source]

To de right of de mosque be de hamam, dem plete insyd 1583.[2] De glass doors lead into two separate soğukluks (cool rooms) for either side of de hararet (caldarium - hot room) wich be hexagonal for plan insyd plus open bathing places insyd four of ein six arched recesses, de oda two opening for de soğukluks top. De placement of de soğukluks den de plan of de hararet dey differ from de usual layout Sinan use insyd oda surviving hamams.[3]

[edit | edit source]

Stories dem associate plus de mosque

[edit | edit source]

After an examination of de complex ein foundation documents, de Turkish researcher Rasih Nuri İleri claim say na de Spanish writer Miguel de Cervantes be a slave during ein construction, like de captive character insyd ein novel Don Quixote.[1]

Wen Kılıç Ali Pasha decide make he endow a mosque toward de end of ein life, he apply to de state for a grant of land (na all land insyd de Ottoman Empire belong to de state). He den de Grand Vizier Rüstem Pasha dislike each oda intensely, so na dem report say de Vizier say: "Since he be de admiral, make he build ein mosque for de sea top." Na he be undeter, na Kılıç Ali Pasha make dem bring rocks from all over de region wey dem build de mosque for an artificial island dem connect to de mainland by a narrow causeway. De mosque now be well inland, since na dem fill insyd de water during de construction of a modern port.

References

[edit | edit source]
  1. 1.0 1.1 1.2 Eren, Güleren (June 2006), "The Heritage of A Sailor", Beyoğlu, no. 3, pp. 59–64
  2. 2.0 2.1 2.2 Bayrak, M. Orhan (1994). Türkiye Tarihi Yerler Kılavuzu. İstanbul: İnkılâp Kitabevi. pp. 326–327. ISBN 975-10-0705-4.
  3. 3.0 3.1 3.2 3.3 Sumner-Boyd, Hilary; Freely, John (1994). Strolling Through Istanbul: A Guide to the City (6 ed.). İstanbul: SEV Matbaacılık. pp. 450–451. ISBN 975-8176-44-7.
[edit | edit source]