Kadjebi District
Appearance
Kadjebi District
| Continent | Africa |
|---|---|
| Country | Ghana |
| Edey de administrative territorial entity insyd | Volta Region, Oti Region |
| Ein location | Volta Region |
| Coordinate location | 7°31′39″N 0°28′32″E, 7°32′0″N 0°28′0″E |
Kadjebi District be one of de nine districts wey dey Oti Region insyd, Ghana. E start as normal district assembly on 10th March 1989, wey dem carve am from de old Jasikan District Council thru one law wey dem call Legislative Instrument (L.I.) 1465. De district dey for de southern side of Oti Region, wey de capital town be Kadjebi.[1]