Kpanlogo
Appearance
Kpanlogo
| Year dem found am | 1963 |
|---|---|
| Country of origin | Ghana |
Kpanlogo be one kind recreational dance den music wey start for de 1960s among urban youth for Accra, Ghana.[1]
Ein Origin
[edit | edit source]Na de Ga people for Greater Accra Region first start to play Kpanlogo. Most of dem dey live for Accra den de areas around. But now, people from all over Ghana dey perform den enjoy am. Kpanlogo start for early 1960s as one new dance style, wey American rock den roll influence. E give de young Ga people chance to show say dem be different from dema elders. Ghanaian master drummer C. K. Ladzekpo talk say Kpanlogo be mainly "urban youth dance-drumming" wey e dey represent how Ghanaian youth for fast-growing urban areas dey push dema own ideas to help shape de political future of post-colonial Africa (1995: web).[2]

References
[edit | edit source]- ↑ Salm, Steven J.; Falola, Toyin (2002). Culture and Customs of Ghana. Greenwood Publishing Group. pp. 178. ISBN 9780313320507. ISSN 1530-8367.
- ↑ Ladzekpo, C. K. (1995: web). "Kpanlogo Song Book", Foundation Course in African Music. Web. "Kpanlogo Song Book by CK Ladzekpo". Archived from the original on 2012-05-27. Retrieved 2012-03-04.
Sources
[edit | edit source]- Unruh, Amee Jo (2000). "Kpanlogo: A Detailed Description of One Arrangement of a West-African Music and Dance Genre." M.M. thesis with videotape. Bowling Green, Ohio: Bowling Green State University.