Kuami Eugene
| Ein sex anaa gender | male |
|---|---|
| Ein country of citizenship | Ghana |
| Name wey dem give am | Eugene, Kwame |
| Family name | Marfo |
| Ein date of birth | 1 February 1997 |
| Place dem born am | Oda, Akim Oda |
| Ein poppie | unknown value |
| Mummie | unknown value |
| Native language | Akan |
| Languages edey speak, rep anaa sign | English, Twi |
| Ein occupation | singer, songwriter |
| Educate for | Ghana Communication Technology University, SALVATION ARMY SENIOR HIGH SCHOOL, ABOABO DORMAA |
| Work period (start) | 2016 |
| Instrument | guitar, voice |
| Genre | Afrobeat, highlife, African popular music, Afrobeats |
| Record label | Lynx Entertainment |
| Award e receive | Ghana Music Awards |
| Dem nominate for | Ghana Music Awards, All Africa Music Awards |
Eugene Kwame Marfo wey dem born am on February 1, 1997,[1] dey go by stage name Kuami Eugene. He be Ghanaian High-life plus Afrobeat singer-songwriter and record producer. He dey under Lynx Entertainment plus Empire Distribution [2]. People sabi am for plenty bangers like "Angela", "Wish Me Well", "Ohemaa", "Wa Ye Wie" plus other jams.
For 2017 and 2018 inside, Kuami Eugene win Unsung Artist and New Artist awards from Ghana Music Awards [3]. Ghana Music Awards UK too give am recognition. AFRIMA plus LYNXGHANA dash am the Most Promising Artist in Africa award [4][5].
For 2019, he grab 7 nominations for Ghana Music Awards and he win Album of the Year, Producer of the Year, and Highlife Artist of the Year [6]. Then for 2020 inside, dem crown am Artist of the Year plus High-life Artist of the Year again for the same Ghana Music Awards [7].
Discography
[edit | edit source]Singles
[edit | edit source]| Title | Year | Album |
|---|---|---|
| "Ɛbɛyɛyie" | 2017 | Non-album singles |
| "Fadama Boy" | ||
| "Hiribaba" (featuring MzVee) | ||
| "Boom Bang Bang" | ||
| "Angela" | Rockstar | |
| "Confusion" | 2018 | |
| "Wish Me Well" | ||
| "Wish Me Well remix" (featuring Ice Prince) | Non-album singles | |
| "Meji Meji" (featuring Davido) | ||
| "Walaahi" | Rockstar | |
| "No More" (featuring Sarkodie) | 2019 | |
| "Ohemaa" (featuring KiDi) | Non-album singles | |
| "Obiaato" | ||
| "Turn Up" | 2020 | |
| "Ghana We Dey" (featuring Samini & Shatta Wale) | Son of Africa | |
| "Open Gate" | ||
| "Fire Fire" | 2022 | Fire Fire |
| "Love and Chaos" | 2023 | Love and Chaos |
| "Take Away" | Take Away | |
| "Monica" | 2024 | Monica |
References
[edit | edit source]- ↑ "Kuami Eugene, Biography". www.ghanaweb.com.
- ↑ "Kuami Eugene – Mtn Hitmaker fame now signed by Lynx Entertainment«". GhanaWeb. 13 November 2016.
- ↑ "WINNERS 2018". gmauk. Retrieved 2024-11-09.
- ↑ "Kuami Eugene is the "Most Promising Artiste in Africa" at AFRIMA 2018". Entertainment. 2018-11-25. Retrieved 2019-06-28.
- ↑ "Kuami Eugene – the Lynx Family – Ghana".
- ↑ "2019 VGMAs: Full list of winners". Ghana Web. 19 May 2019.
- ↑ "Kuami Eugene wins VGMA Artiste of the Year 2020". MyJoyOnline.com. 2020-08-30. Retrieved 2020-08-30.