Jump to content

Leticia Quaye

From Wikipedia
Leticia Quaye
human
Ein sex anaa genderfemale Edit
Ein country of citizenshipGold Coast Colony Edit
Name wey dem give amLeticia Edit
Family nameQuaye Edit
Languages edey speak, rep anaa signGa Edit
Ein occupationpolitician Edit
Political party ein memberConvention People's Party Edit

Leticia Quaye[1] be member of de Convention People's Party (C.P.P) for de Gold Coast, wey be British colony for West Africa. She take part for Positive Action, wey be series of protests den strikes wey de C.P.P plus de Gold Coast Trade Union Congress (T.U.C) organize for January 1950 as part of de fight for self-government. Quaye, plus some other people including Kwame Nkrumah, get arrest den charge for incitement. For handwritten statement wey she write after dem arrest am, Quaye explain how she join for de Positive Action insyd like dis:

On 8 January 1950, one meeting bin dey scheduled make e happen for West End Arena for morning time but dem later shift am go afternoon.

Leticia Quaye talk say she reach there around 3:45pm. By dat time, de leaders of de Convention People’s Party never reach, den de meeting never start. Mr. Provencal come make announcement sey as he dey come insyd de gate, he notice say some people dey misbehave, so he appeal to all de people wey gather make dem behave, den make dem no harass de white men wey come enjoy de lecture. He talk dis one for English, and after he finish, Leticia Quaye talk say she translate am into Ga language. She say dat be all she do on 8 January 1950. She no talk anything wey fit ginger or provoke anybody.[2]

Still, on 22 May 1950, de Magistrate’s Court convict am for inciting people make dem take part for illegal strike wey happen on 8 January 1950. Quaye no agree, so she take de matter go Supreme Court of de Gold Coast make she appeal ein conviction.

Henry Sonnie Torgbor Provencal, wey Leticia Quaye mention for ein statement, dem convict am two months before Quaye ein own conviction — on 22 February 1950 — for de same offence. Provencal too appeal ein conviction go Supreme Court of de Gold Coast.

Insyd May 1951, dem appoint Leticia Quaye as one of de propaganda secretaries for de Convention People’s Party (C.P.P), plus some other women like Hannah Kudjoe, Alice Appiah, Ama Nkrumah den Sophia Doku.[3][4][5] Then on 6 March 1957, de Gold Coast gain ein independence, den Ghana as we know am today be born.

References

[edit | edit source]
  1. "Women behind the Kwame Nkrumah revolution". Graphic Online (in British English). 2024-03-06. Retrieved 2025-01-22.
  2. Millner, Ralph. "Ralph Millner papers".
  3. "Independence struggle - Role of some influential women".
  4. Quist-Adade, Charles; Dodoo, Vincent (2015). Africa's many divides and Africa's future: pursuing Nkrumah's vision of pan-Africanism in an era of globalization. Biennial Kwame Nkrumah International Conference, University of science and technology. Newcastle-upon-Tyne (GB): Cambridge Scholars Publishing. p. 106. ISBN 978-1-4438-8403-7.
  5. Hansen, Emmanuel; Ninsin, Kwame Akon; Council for the Development of Economic and Social Research in Africa, eds. (1989). The state, development and politics in Ghana. CODESRIA book series (1. publ ed.). London: CODESRIA Book Series. p. 77. ISBN 978-1-870784-05-4.