Maame Biamah Akwafo
| Ein sex anaa gender | female |
|---|---|
| Ein country of citizenship | Ghana |
| Ein occupation | broadcast journalist |
| Educate for | University of Media Arts and Communication - Institute of Film and Television |
Maame Biamah Akwafo (wey some people dey call Linda Biamah Akwafo) be Ghanaian media professional den broadcasting executive wey dey serve as President of de Network of Women in Broadcasting (NOWIB), wey be professional association wey dedicate to help women role for Ghana media industry move forward.[1]
Career
[edit | edit source]For January 2025, de Network of Women in Broadcasting (NOWIB) announce dema Executive Council, wey go serve for three-year term from 2025 reach 2028.[2][3] Dem elect Maame Biamah Akwafo make she be de founding President of dis organization, wey get about eighty (80) professionals from different platforms all over Ghana.[4]
After dem elect am, Biamah explain de council mission well, she talk say: "We dey excited to set up wona Executive Council, wey go help us reach wona goal of creating one supportive system give women wey dey broadcasting.[5] NOWIB dey operate under de patronage of veteran broadcasters like Nana Yaa Konadu den Nana Yaa Brefo, wey dey bring togeda experienced media professionals wey dey committed to support den empower women for de industry.[6][7]
References
[edit | edit source]- ↑ "Women In Broadcasting Mark World Press Freedom Day". DailyGuide Network (in American English). 2025-04-29. Retrieved 2026-03-14.
- ↑ "Network of Women in Broadcasting announces inaugural Executive Council" (in American English). 2025-02-01. Retrieved 2026-03-15.
- ↑ "Maame Biamah Akwafo Archives | Angel Online" (in American English). Retrieved 2026-03-19.
- ↑ "NOWIB Elects Inaugural Executive Council to Empower Women in Broadcasting". News Ghana (in American English). 2025-02-01. Retrieved 2026-03-15.
- ↑ "Network of Women in Broadcasting announces inaugural Executive Council - MyJoyOnline". www.myjoyonline.com (in American English). Retrieved 2026-03-15.
- ↑ "Network of Women in Broadcasting announces inaugural Executive Council". Graphic Online (in British English). 2025-02-01. Retrieved 2026-03-15.
- ↑ "Network of Women in Broadcasting (NOWIB) Launches in Ghana". Broadcast Media Africa (in American English). 2025-03-24. Retrieved 2026-03-15.