Jump to content

Martine Djibo

From Wikipedia
Martine Djibo
human
Ein sex anaa genderfemale Edit
Ein country of citizenshipIvory Coast Edit
Name wey dem give amMartine Edit
Family nameDjibo Edit
Date wey edie30 October 2022 Edit
Place wey edieAbidjan Edit
Languages edey speak, rep anaa signFrench Edit
Ein occupationpolitician Edit
Employermunicipal college Edit
Position eholdminister Edit
Political party ein memberIvorian parliamentary election Edit

Martine Aya Djibo (she die 30 October 2022) be one Ivorian educator plus politician. She serve insyd National Assembly from 1975 go 1980, den from 1990 go 2010. Even though she start as member of de PDCI-RDA party, she comot from de party insyd 2004 den start ein own Party for de Unity of de Republic of Côte d'Ivoire. She do dat sake of de frustrations wey she get plus de party during de First Ivorian Civil War.

Career

[edit | edit source]

Martine Aya Djibo start ein teaching work insyd de central city of Bouaké. She first teach Spanish insyd Martin Luther King College plus CEG Koko, before she later become director of de Modern College for Young Girls. As member den activist for de Democratic Party of Ivory Coast – African Democratic Rally (PDCI-RDA), President Félix Houphouët-Boigny appoint am insyd de National Assembly insyd 1975, making her de first woman wey represent Bouaké. She serve for parliament till 1980.[1][2]

After she comot from parliament, Djibo go back to ein teaching career; insyd 1985, she become principal of de Municipal College of Bouaké, den insyd 1988, Education Minister Balla Kéita appoint am as principal of de newly-opened Djibo Sounkalo Municipal High School. Insyd de 1990 Ivorian parliamentary election, Djibo win am again for de same constituency go parliament. Insyd 1996, she sit as Ivory Coast ein representative for de council of de Inter-Parliamentary Union. At some point during dis time, she sana serve for de politburo of de PDCI-RDA.[2][3]

During her time for office insyd de 2000s, Djibo show support for President Laurent Gbagbo. Insyd 2004, she criticize politicians wey join rebels wey dey fight against Gbagbo ein government for de First Ivorian Civil War, stating say Gbagbo be “elected plus chosen by de people”. On 12 December 2004, sake of frustrations plus her party den de civil war wey still dey go on, Djibo comot from de PDCI-RDA party den found anoda party wey dem call Party for de Unity of de Republic of Côte d'Ivoire (PURCI). As president of de new party, Djibo talk say de party go focus on “de triptych of love, unity den peace”. PURCI join de coalition National Resistance Congress for Democracy.[4]

Djibo support de 2007 Ouagadougou Peace Agreement, commending Gbagbo ein effort wey bring end to de civil war. She talk say de agreement be proof say “Africans insyd general den Ivorians insyd particular fit reason for dema own den find solution to dema problem” without European interference. But before de 2010 Ivorian presidential election, Djibo oppose de presence of Burkinabe soldiers insyd Ivory Coast, wey be part of de peace agreement to make sure elections dey safe. She talk say de country already get peacekeepers from United Nations plus France, den de Burkinabe presence raise suspicions. Djibo san accuse de Independent Electoral Commission of playing plus de voter rolls, den she demand audit to bring back anybody wey dem remove.[5]

Djibo continue to serve insyd parliament until 2010 before she retire from politics, say na because of health issues. She be officer of de French National Order of Merit, den serve as president of de Association of Ivorian Women. She pass away insyd 30 October 2022 for Polyclinique internationale Sainte-Anne-Marie insyd Abidjan after long sickness.[6]

References

[edit | edit source]
  1. Beganssou, Prince (1 November 2022). "Décès de Martine Djibo, la première femme député de la ville de Bouaké" [Death of Martine Djibo, the first female deputy of the city of Bouaké]. Afrik Soir (in French). Retrieved 3 November 2022.
  2. 2.0 2.1 Blagnon, Anselme (1 November 2022). "Décès de Martine Djibo, première députée de Bouaké" [Death of Martine Djibo, first deputy of Bouaké]. alerte-info.net (in French). Retrieved 3 November 2022.
  3. Summary Records of the Inter-parliamentary Conference (in English). Inter-Parliamentary Union. 1996. p. 185.
  4. "Blé Goudé, Stéphane Kipré, Boni Claverie, Fologo – The real opponents of the FPI" [Blé Goudé, Stéphane Kipré, Boni Claverie, Fologo – Les vrais adversaires du FPI]. AllAfrica (in French). 30 December 2008. Retrieved 2 November 2022.
  5. Foua, Romarick (22 January 2010). "Envoi de contingent burkinabé en Côte d'Ivoire : Martine Djibo y voit " quelque chose de louche "" [Sending a Burkinabé contingent to Côte d'Ivoire: Martine Djibo sees "something fishy" in it]. Abidjan.net (in French). Retrieved 3 November 2022.
  6. Bulletin mensuel Issues 155–160 [Monthly Bulletin Issues 155–160] (in French). Chamber of Commerce of the Ivory Coast. 1980.