Mawuse Dake
| Ein sex anaa gender | male |
|---|---|
| Ein country of citizenship | Gold Coast Colony, Ghana |
| Name wey dem give am | J. |
| Family name | Dake |
| Date wey edie | 2000 |
| Languages edey speak, rep anaa sign | English |
| Ein occupation | politician, academic, minister |
Mawuse Dake be a Ghanaian politician den academic.
Politics
[edit | edit source]Dake be de running mate for Ibrahim Mahama ein presidential campaign under de Social Democratic Front for de 1979 Ghanaian general election.[1] Dem chop 3.72% of de total vote wey land dem for fifth position.[2]
Dake lef go Kenya wey he work as consultant for some years.[1]
Afta de coup d'état wey happen on 31 December 1981, dem appoint Dake as Secretary for Works and Housing insyd de Provisional National Defence Council (PNDC) military government wey Jerry Rawlings dey lead.[3][4] For 1983, dem make am Secretary to de National Defence Committee.[5]
Insyd 1992, wey dem lift de ban on party politics, Dake become one of de founding members of de People's Heritage Party (PHP) wey Emmanuel Erskine be leader. Na dem report say Dake get strong hand for de merger between de PHP plus de National Independence Party (NIP) wey Kwabena Darko dey lead, to form de People's Convention Party (PCP). Na dem sanso report say Dake no dey support de alliance wey de New Patriotic Party (NPP) den de PCP do—dem call am de Great Alliance—for de 1996 Ghanaian general election. Na dem sanso report say Dake get influence insyd de PCP den de National Convention Party (NCP) merger wey bring back de Convention People's Party (CPP).[1]
Sports
[edit | edit source]Dake get strong interest for football, den he serve as Chairman for Voradep Football Club. He sana be Director for Accra Great Olympics F.C.[1]
Publications
[edit | edit source]- Dake, J. Mawuse (1994). Lamentations of a Patriot: A Political Indictment of J.J. Concerned Citizens Platform for The Conscience of the Nation.[6]
References
[edit | edit source]- 1 2 3 4 "Mawuse Dake is dead". Modern Ghana (in English). 14 April 2000. Retrieved 19 December 2021.
- ↑ Nohlen, D; Thibaut, B (1999). Elections in Africa : a data handbook. Oxford: Oxford University Press. ISBN 0-19-829645-2.
- ↑ "Civilians appointed to fill cabinet posts". Ghana News. 11 (1). Washington DC: Embassy of Ghana: 3. January 1982.
- ↑ "PNDC will provide houses for all". Ghana News. 11 (6). Washington DC: Embassy of Ghana: 8. June 1982.
- ↑ "PNDC makes 6 cabinet changes". Ghana News. 12 (6). Washington DC: Embassy of Ghana: 6. June 1983.
- ↑ Dake, J. Mawuse (1994). Lamentations of a patriot: a political indictment of J.J. (in English). Concerned Citizens Platform for the Conscience of the Nation. OCLC 34172567.