Mbridge River
Appearance
Mbridge River
| Mouth of the watercourse | Atlantic Ocean |
|---|---|
| Country | Angola |
| Edey de administrative territorial entity insyd | Uíge Province |
| Coordinate location | 7°12′11″S 12°51′1″E |

De Mbridge anaa Mebridege be a river insyd northern Angola. Ein mouth be at de Atlantic Ocean near de town of N'Zeto insyd Zaire Province. Ein origin be near de city of Cuimba, wey e dey form part of de boundary between Zaire den Uige Provinces. Ein tributaries dey include de Lufunde, de Lucunga, de Luqueia, den Lufua.
Dem dey expect make dem plete construction of a bridge over de river near N'Zeto insyd late 2013.[1]
Na dem feature de river mouth den sand spit on a 2008 stamp wey Angola issue.
References
[edit | edit source]- ↑ Ponte sobre rio Mbridge pronta em Novembro de 2013, AngolaPress, 20 November 2012