Melikhaya Xego
| Ein sex anaa gender | male |
|---|---|
| Ein country of citizenship | South Africa |
| Place dem born am | Alice |
| Languages edey speak, rep anaa sign | English |
| Ein occupation | politician |
| Position ehold | Member of Provincial Parliament of Western Cape |
| Political party ein member | Economic Freedom Fighters |
Melikhaya Xego be South African politician. E be member of de Economic Freedom Fighters (EFF), den e serve as Member of de Western Cape Provincial Parliament from 22 May 2019 go reach 28 January 2023. E be former Provincial Chairperson of de party.
Life den career
[edit | edit source]Dem born Xego insyd de town wey dem dey call Alice insyd de now-dissolve Cape Province.
E serve as de Provincial Organiser for EFF till November 2014 wey dem appoint am go de position of Provincial Secretary. E no waste time wey e take over from Bernard Joseph as de Provincial Chairperson for de party.
Insyd de 2014 general elections, Xego be candidate for de Western Cape Provincial Parliament. But because of how de party perform for de elections, dem no elect am.[1]
Insyd August 2016, Xego get elect go Cape Town City Council den dem inaugurate am as councillor for 10 August 2016. EFF caucus elect am as party whip.[2]
Insyd May 2019, Xego get elect go Western Cape Provincial Parliament as EFF ein support rise for de provincial elections. De party gain one seat, wey make de party ein caucus turn two seats insyd de 6th Provincial Parliament. Dem swear am insyd office on 22 May 2019, but e no fit complete ein full term. Xego ein resignation reach Speaker Daylin Mitchell on 28 January 2023. Xego be de party ein caucus leader den e serve plus Nosipho Makamba-Botya wey later resign plus am.[3][4][5][6]
References
[edit | edit source]- ↑ Felix, Jason (2014). "EFF names W Cape candidates". IOL (in English). Retrieved 2025-10-13.
- ↑ Dentlinger, Lindsay (2001-09-10). "The EFF's noisy council debut". IOL (in English). Retrieved 2025-10-13.
- ↑ "EFF surprised political landscape in Western Cape". George Herald (in English). Retrieved 2025-10-13.
- ↑ Head, Tom (2019-05-11). "Election results: How the EFF have grown in every province". The South African (in English). Retrieved 2025-10-13.
- ↑ New mix in Western Cape legislature, IOL. Retrieved on 8 July 2019.
- ↑ Mix of old, new faces set for Western Cape legislature - EWN. Retrieved on 8 July 2019