Meriem Belmihoub
| Ein sex anaa gender | female |
|---|---|
| Ein country of citizenship | Algeria, France |
| Name wey dem give am | Meriem, Miriam |
| Ein date of birth | 1 April 1935 |
| Place dem born am | Algiers |
| Date wey edie | 27 July 2021 |
| Place wey edie | Algiers Province |
| Native language | French |
| Languages edey speak, rep anaa sign | Arabic, French, English |
| Ein occupation | lawyer, activist, politician, women's rights activist |
| Position ehold | Member of the People's National Assembly of Algeria, minister delegate, Member of the Council of the Nation of Algeria |
| Educate for | Algiers 1 University, University of Paris, University of Geneva |
| Personal pronoun | L484 |
Meriem Belmihoub-Zerdani (1 April 1935 – 27 July 2021) be Algerian independence fighter, lawyer den feminist.
Ein life
[edit | edit source]As student for de law faculty, for May 1956 insyd, Belmihoub com turn one of de first students wey respond to de National Liberation Front demma call say make dem serve as nurse plus de armed struggle for Algerian independence. Dem lock am for prison for France sake of say she dey provide medical care to Algerian soldiers. She den other women prisoners protest demma incarceration for inside letters wey French humanitarian organization Secours populaire français republish, den for insyd pamphlets for de Tunis-based Committee of Women Students of Algeria, Tunisia den Morocco.
Belmihoub come turn deputy for de 1962–3 Constituent Assembly. She contribute chaw articles give de daily newspaper Le Peuple for August 1963, where she address de question 'Algerian women get problem?':
wey dey mean
"You no fit talk about de emancipation of women if we dey talk about veil den traditions, but we go fit if we give am work."[1]
For 1964, Belmihoub come turn one of de first two indigenous Algerian women wey dem call to de Bar of Algiers.
She serve as Vice-Chair for de Convention on de Elimination of All Forms of Discrimination Against Women (CEDAW). For 2012, she protest how dem exclude women veterans from de office of de National War Veterans' Organisation (ONM):
Fifty years after independence, it is unfortunate that women veterans are not represented in this office. We went into the maquis, fought in the same way as the men. We are asking for our share. The Constitution enshrined gender equality.
wey dey mean
"Fifty years afta independence, edey pain say women veterans no get representation for dis office. We go de maquis, fight de same way as de men. We dey ask for our share. De Constitution talk say gender equality must dey."
References
[edit | edit source]- ↑ Hanssen, Jens; Weiss, Max (2018-02-15). Arabic Thought Against the Authoritarian Age: Towards an Intellectual History of the Present (in English). Cambridge University Press. ISBN 978-1-107-19338-3.
- CS1 English-language sources (en)
- 1935 births
- 2021 deaths
- Algerian people
- Human
- 20th-century Algerian lawyers
- Algerian women lawyers
- Algerian feminists
- Algerian independence activists
- National Liberation Front (Algeria) politicians
- 21st-century Algerian lawyers
- 20th-century Algerian women politicians
- 20th-century Algerian politicians
- 20th-century women lawyers
- 21st-century women lawyers
- Women insyd de Algerian War
