Nandom Constituency
Appearance
Nandom Constituency
| Year dem found am | 2012 |
|---|---|
| Country | Ghana |
| Edey de administrative territorial entity insyd | Upper West Region |
| Coordinate location | 2°43′0″S 10°38′0″E |
| Legislative body | Parliament of Ghana |

Nandom be one of de constituencies wey dem represent insyd de Parliament of Ghana. E dey elect one Member of Parliament (MP) by de first past de post system of election. Nandom dey locate insyd de Lawra District of de Upper West Region of Ghana.[1]
References
[edit | edit source]- ↑ "Why the NDC lost the Nandom seat: The Inside Story". www.ghanaweb.com (in English). Retrieved 2018-04-14.
