Ntyam Mengue
Ntyam Ondo Suzanne Mengue Zomo be Cameroonian jurist wey dem elect am for six-year term for de African Court on Human and Peoples' Rights for July 2016.
| Ein sex anaa gender | female |
|---|---|
| Ein country of citizenship | Cameroon |
| Name wey dem give am | Suzanne |
| Family name | Ondo, Mengue |
| Ein date of birth | 1954 |
| Place dem born am | Vallée-du-Ntem |
| Ein occupation | politician |
| Position ehold | judge |
| Educate for | National School of Administration and Magistracy |
Ein early life den education
[edit | edit source]Dem born Mengue for de Vallée-du-Ntem wey dey de South Region for Cameroon insyd for 1954. Ein poppie, na he be religious minister. She graduate from de National School of Administration and Magistracy for 1982.
Ein career
[edit | edit source]Mengue work as de deputy public prosecutor for Sangmélima den Douala between 1982 den 1987. For 1990, she come turn President of de Court of First Instance for Yaoundé, den for 1992 she turn Vice President for de Court of Appeal. For 1998, she come turn Counsellor for de Supreme Court of Cameroon. For 2001, na she be one of sixty-four judges dem nominate as permanent judge for de International Criminal Tribunal for de former Yugoslavia.[1]
Mengue be President for de Administrative section for de Supreme Court from 2010 go reach 2015, wey she be President for de Court ein Commercial Section from 2015 come reach now.[2] She be member for de National Commission of Human Rights and Freedoms for Cameroon since 2003, wey she dey work for der as rapporteur.[2]
Dem elect Mengue as judge of de African Court on Human and Peoples' Rights for a six-year term for July 2016 insyd for de African Union summit dem organize for Kigali.[2][3]
Ein personal life
[edit | edit source]Mengue be member for de Association of Cameroon Female Lawyers den de Christian Women’s Association for de Cameroon Presbyterian Church.[2] She fit speak French den English fine. She get six children: two boys, two girls, den two step-daughters.[2]
References
[edit | edit source]- ↑ "SECURITY COUNCIL FORWARDS NAMES OF 64 JUDGES FOR FORMER YUGOSLAVIA TRIBUNAL TO GENERAL ASSEMBLY, UNANIMOUSLY ADOPTING RESOLUTION 1350 (2001)". www.un.org. Archived from the original on 2012-10-26. Retrieved 2026-03-21.
- 1 2 3 4 5 original. "Justice Ntyam Ondo Mengue - Cameroon". en.african-court.org (in British English). Archived from the original on 2019-04-18. Retrieved 2026-03-21.
- ↑ "-". africa24monde.com (in French). Retrieved 2026-03-21.
External links
[edit | edit source]- CS1 British English-language sources (en-gb)
- CS1 French-language sources (fr)
- Cameroonian people
- 1954 births
- Human
- People wey komot South Region (Cameroon)
- Cameroonian Presbyterians
- 21st-century Presbyterians
- 21st-century Cameroonian women politicians
- 21st-century Cameroonian politicians
- Cameroonian judges
- Cameroonian women judges
- Judges of de African Court on Human den Peoples' Rights
- Cameroonian judges of international courts den tribunals