Nyrstar
| Industry | zinc industry |
|---|---|
| Year dem found am | 31 August 2007 |
| Chief executive officer | Hilmar Rode |
| Board member | Jesús Fernandez Lopez |
| Country | Belgium |
| Legal form | Public limited company (Belgium) |
| Owner be | Jesús Fernandez Lopez |
| Demma headquarters location | Balen |
| Stock exchange | OTC Markets Group |
| Product or material produced | smelting |
| Dema official website | http://www.nyrstar.com |
| Dem separate from | Umicore, Zinifex |
Nyrstar be an international producer of minerals den metals. Na dem found am insyd August 2007 wey dem list am for de Euronext Brussels top dat October.
Nyrstar get mining, smelting den oda operations wey locate insyd Europe, de United States den Australia den dey employ approximately 4,000 people. Ein headquarters dey insyd Budel-Dorplein, de Netherlands.
Nyrstar ein operating business be wholly owned by Trafigura, an independent commodity wey dey trade den supply chain logistics company.
Na dem create Nyrstar insyd 2007 by combining de zinc smelting den alloying operations of Zinifex (an Australian mining company, dem now merge plus Oxiana to form Oz Minerals) den Umicore (a Belgian materials technology company).
Na Nyrstar be acquired by Trafigura insyd 2019.[1]
References
[edit | edit source]- ↑ Trafigura Threatened to Deny Nyrstar Key Credit, Adviser Says Bloomberg News 6 November 2020