Olifants River (Southern Cape)
| Mouth of the watercourse | Gourits River |
|---|---|
| Country | South Africa |
| Edey de administrative territorial entity insyd | Western Cape |
| Coordinate location | 33°40′55″S 21°42′58″E, 33°28′27″S 23°37′5″E, 33°40′57″S 21°42′58″E |
De Olifants River (Afrikaans: Olifantsrivier) be river insy de Klein Karoo area of de Western Cape, South Africa.
Ein Course
[edit | edit source]E get ein origins insyd de Traka den Kalkwal Rivers north of de Swartberg, den eturn de Olifants River after e flow through de Toorwaterpoort, wey e dey flow go west through Oudtshoorn den join de Gamka River make dem form de Gourits River, den after dat e head go south to ein mouth for Gouritsmond insyd de southern coast of de Western Cape.[1]
De northern tributaries of de Olifants River rise insyd de Great Karoo to de north of de Swartberg Mountains, while de Olifants River itself rise for de east den dey flow go west between de Swartberg den Kammanassie mountains to ein confluence plus de Gamka River. De southern slopes of de Swartberg Mountains dey drained by de perennial Groot River, Kango River, Grobbelaars River, Wynands River, Kansa River den Vlei River tributaries, wey dem dey flow enter de Olifants River. De Kammanassie River dey rise insyd de Outeniqua den Kammanassie mountains near Uniondale den join de Olifants River upstream of Oudtshoorn.
Dams wey dey insyd de Olifants River
[edit | edit source]- Stompdrift Dam (capacity 55,300,000 cubic metres (1.95×109 cu ft)),
- Kammanassie Dam (capacity 35,800,000 cubic metres (1.26×109 cu ft)),
- Koos Raubenheimer (capacity 9,200,000 cubic metres (320,000,000 cu ft)),
- Melville Dam (capacity 400,000 cubic metres (14,000,000 cu ft)).