Patrice Lumumba
Ein sex anaa gender | male ![]() |
---|---|
Ein country of citizenship | Republic of the Congo (Léopoldville) ![]() |
Name in native language | Patrice Émery Nibba Lumumba ![]() |
Name wey dem give am | Patrice, Émery ![]() |
Family name | Lumumba ![]() |
Ein date of birth | 2 July 1925 ![]() |
Place dem born am | Katakokombe ![]() |
Date wey edie | 17 January 1961 ![]() |
Place wey edie | Lubumbashi ![]() |
Manner of death | homicide ![]() |
Cause of death | execution by shooting ![]() |
Spouse | Pauline Opango ![]() |
Kiddie | François Lumumba, Guy-Patrice Lumumba, Juliane Amato Lumumba, Roland Lumumba ![]() |
Languages edey speak, rep anaa sign | French ![]() |
Ein occupation | politician, revolutionary ![]() |
Position ehold | Prime Minister of the Democratic Republic of the Congo ![]() |
Political party ein member | Mouvement National Congolais, Liberal Party ![]() |
Ethnic group | African Brazilians ![]() |
Religion anaa worldview | Catholic Church ![]() |
Participated in conflict | Congo Crisis ![]() |
Dey archive for | Royal Museum for Central Africa ![]() |
Award e receive | Order of the Companions of O. R. Tambo, Grand Cross of the Order of the Crown ![]() |
Described at URL | http://www.digiporta.net/index.php?id=971444233 ![]() |
Patrice Émery Lumumba ((/pəˈtriːs lʊˈmʊmbə/ ⓘ pə-TREESS luu-MUUM-bə;[1] born Isaïe Tasumbu Tawosa;[2] 2 July 1925 - 17 January 1961) na he be a Congolese politician den independence leader wey na he serve as de first prime minister of de Democratic Republic of the Congo (dem then know as de Republic of the Congo) from June til September 1960, dey follow de May 1960 election. Na he be de leader of de Congolese National Movement (MNC) from 1958 til ein assassination insyd 1961. Ideologically an African nationalist den pan-Africanist, na he play a significant role insyd de transformation of de Congo from a colony of Belgium into an independent republic.
Shortly after Congolese independence insyd June 1960, na a mutiny break out insyd de army, wey dey mark de beginning of de Congo Crisis. After a coup, na Lumumba attempt make he escape to Stanleyville make he join ein supporters wey na dem establish a new anti-Mobutu state dem call de Free Republic of the Congo. Na dem capture Lumumba en route by state authorities under Joseph-Désiré Mobutu (Sese Seko), wey dem send am to de State of Katanga den, plus de help of Belgian mercenaries, dem torture den execute am by de separatist Katangan authorities of Moïse Tshombe. Insyd 2002, na Belgium formally apologise for ein role insyd de execution, wey dem dey admit "moral responsibility", wey insyd 2022, na dem return Lumumba ein tooth to ein family. Dem dey see am as a martyr give de pan-African movement.
Early life den career
[edit | edit source]
Na dem born Patrice Lumumba on 2 July 1925 as Isaïe Tasumbu Tawosa to Julienne Wamato Lomendja den ein husby, François Tolenga Otetshima, a farmer, insyd Onalua, insyd de Katakokombe region of de Kasai province of de Belgian Congo. Na he be a member of de Tetela ethnic group, wer na he be referred to plus de name Élias Okit'Asombo. Na ein original surname dey mean "heir of de cursed" wey be derived from de Tetela words okitá/okitɔ́ ('heir', 'successor') den asombó ('cursed anaa bewitched people who go die quickly'). Na he get three bros (Charles Lokolonga, Émile Kalema, den Louis Onema Pene Lumumba) den one half-bro (Jean Tolenga). Na dem raise am insyd a Catholic family, wey he educate at a Protestant primary school, a Catholic missionary school, den finally de government post office training school, wer na he pass de one-year course plus distinction. Na he be known for he be a vocal, precocious young man, regularly dey point out de errors of ein teachers in front of ein peers. Na dis outspoken nature go cam make e define ein life den career. Na Lumumba speak Tetela, French, Lingala, Swahili, den Tshiluba.
Leader of de MNC
[edit | edit source]
After ein release, na Lumumba help found de Mouvement National Congolais (MNC) party insyd 1958 wey na he quickly cam be de organisation ein leader.[3] De MNC, unlike oda Congolese parties wey dey develop for de time, na den no draw on a particular ethnic base. Na e promote a platform wey include independence, gradual Africanisation of de government, state-led economic development, den neutrality insyd foreign affairs. Na Lumumba get a large popular wey dey follow am den as a result, na he get more political autonomy dan contemporaries wey na dem be more dependent on Belgian connections. Na Lumumba be one of de delegates wey represente de MNC for de All-African Peoples' Conference insyd Accra, Ghana, insyd December 1958. For dis international conference, wey be hosted by Ghanaian presido Kwame Nkrumah, na Lumumba further solidify ein pan-Africanist credentials. Na Nkrumah be personally impressed by Lumumba ein intelligence den ability.
Insyd 1959, na de MNC split into de majority MNC-L, wey Lumumba lead, den de more radical den federalist MNC-K. Insyd late October 1959, na Lumumba, as leader of de MNC, na dem arrest am for he dey incite an anti-colonial riot insyd Stanleyville during wich na dem kill 30 people. Na dem sentence am to six months insyd prison. Na de trial ein start date of 18 January 1960 be de first day of de Congolese Round Table Conference insyd Brussels, na dem intend make dem make a plan for de future of de Congo. Despite Lumumba ein imprisonment, na de MNC win a convincing majority insyd de December local elections insyd de Congo. As a result of strong pressure from delegates wey be upset by Lumumba ein trial, na dem release am wey dem allow am make he attend de Brussels conference.
Final days den assassination
[edit | edit source]Na dem first send Lumumba on 3 December 1960 to de Thysville military barracks for Camp Hardy, 150 km (about 100 miles) from Léopoldville. Na he be accompanied by Maurice Mpolo den Joseph Okito, two political associates wey na dem plan make dem assist am insyd make dem dey set up a new government. Na dem feed dem poorly by de prison guards, as per Mobutu ein orders. Insyd Lumumba ein last documented letter, na he wrep to Rajeshwar Dayal, head of de UN insyd de Congo: "Insyd a word, we dey live amid absolutely impossible conditions; moreover, dem be against de law."[4]
Na dem forcibly restrain Lumumba on de flight to Elisabethville on 17 January 1961.[5] On arrival, na ein associates den am be conducted under arrest to de Brouwez House, wer na dem be brutally beaten den tortured by Katangan officers,[6] while na Presido Tshombe den ein cabinet decide wat dem go do plus am.[7][8]
Later dat night, na dem drive Lumumba, Mpolo, den Okito to an isolated spot wer na dem assemble three firing squads wey na dem be commanded by Belgian contract officer Julien Gat.[9] Na Katangan leaders give de orders make dem murder Lumumba. Na de last stage of de execution be personally undertaken by de Belgian contracts wey Police Commissioner Frans Verscheure lead. Na dem put up Lumumba, Mpolo, den Okito against a tree wey na dem shoot one at a time. Dem think na de execution take place on 17 January 1961, between 21:40 den 21:43 according to a later Belgian parliamentary inquiry. Na Tshombe, two oda ministers, den four Belgian officers under de command of de Katangan authorities dey present. Na dem throw de bodies into a shallow grave.
De following morning, on orders of Katangan Interior Minister Godefroid Munongo, wey na he want make de bodies disappear den prevent a burial site from being created, na Belgian Gendarmerie officer Gerard Soete den ein team dig up den dismember de corpses, wey dem dissolve dem insyd sulfuric acid while dem grind den scatter de bones.[10]
Na Lumumba ein assassination allow de governments of Belgium, de U.S., den reportedly de United Kingdom, make dem abandon dema own assassination plans. Na Allen Dulles, then de head of de Central Intelligence Agency (CIA) support make dem assassinate Lumumba, reportedly as na he hear Eisenhower dey wish dat Lumumba "fall into a river full of crocodiles." Na Eisenhower ein involvement insyd de CIA ein assassination plans remain speculative.
Announcement of death
[edit | edit source]
Na dem no release statement til three weeks later, despite rumours say na Lumumba die. Na Katangan Secretary of State of Information Lucas Samalenge be one of de first people nake he reveal Lumumba ein death, on 18 January. According to De Witte, na Samalenge go to de bar Le Relais insyd Élisabethville wey na he "tell everybro willing make dem listen say na Lumumba die wey dat na he kick ein corpse. Na he go around wey he dey repeat de story til de police take am away."[11]
On 10 February, na de radio announce say na Lumumba den two oda prisoners escape.[12] Na dem formally announce ein death over Katangan radio on 13 February: na e be alleged say na enraged villagers wey dem kill am three days after he escape from Kolatey prison farm.[13]
References
[edit | edit source]- ↑ "Lumumba". Collins English Dictionary. Archived from the original on 16 October 2019. Retrieved 21 November 2023.
- ↑ Mulumba 2019, p. 251.
- ↑ "Patrice Lumumba". Peoples' Friendship University of Russia. Retrieved 21 September 2016.
{{cite web}}
: CS1 maint: url-status (link) - ↑ Sherer, Lindsey (16 January 2015). "U.S. foreign policy and its Deadly Effect on Patrice Lumumba". Washington State University. Archived from the original on 5 May 2017. Retrieved 21 September 2016.
- ↑ "Correspondent:Who Killed Lumumba-Transcript". BBC. 21 October 2000. Retrieved 21 May 2010. 00.35.38–00.35.49.
- ↑ Prados, John (2006). Safe for Democracy: The Secret Wars of the CIA. Rowman & Littlefield. p. 278. ISBN 9781566638234.
- ↑ "BBC On This Day – 13 – 1961: Ex-Congo PM declared dead". BBC Online. Retrieved 23 November 2012.
- ↑ "Erschlagen im Busch". Spiegel Online (in German). 22 June 1961. Retrieved 23 November 2012.
- ↑ Vanderstappen, Tom (11 September 2018). "Facing the truths of Belgium's colonial past: The unresolved case of Patrice Lumumba's death". The Brussels Times. Retrieved 17 January 2021.
{{cite web}}
: CS1 maint: url-status (link) - ↑ Kinzer, Stephen (2013). The Brothers: John Foster Dulles, Allen Dulles, and Their Secret World War. New York: Times Books.
- ↑ De Witte 2001, p. 126.
- ↑ Hofmann, Paul (February 1961). "New York Times". ProQuest 115365584.
- ↑ "1961: Ex-Congo PM declared dead". BBC News.
Sources
[edit | edit source]- African Studies Review. Vol. 48. New Brunswick: African Studies Association. 2005. ISSN 1555-2462.
- Blommaert, Jan; Verschueren, Jef, eds. (1991). The Pragmatics of International and Intercultural Communication. Vol. 3. John Benjamins Publishing. ISBN 9789027285966.
- Blum, William (2003). Killing Hope: US Military and CIA Interventions since World War II (PDF) (in English). London: Zed Books. ISBN 978-1-84277-368-0. Archived (PDF) from the original on 2023-09-17.
- Bouwer, Karen (2010). Gender and Decolonization in the Congo: The Legacy of Patrice Lumumba (ill. ed.). Springer. ISBN 9780230110403.
- Bustin, Edouard (2001). "Reviewed Work: The Assassination of Lumumba by Ludo de Witte, Ann Wright, Renée Fenby". The International Journal of African Historical Studies. 34 (1): 177–185. doi:10.2307/3097312. JSTOR 3097312.
- Chronologie Internationale (in French). Paris: Documentation française. 1960. OCLC 186691838.
- Covington-Ward, Yolanda (January 2012). "Joseph Kasa-Vubu, ABAKO, and Performances of Kongo Nationalism in the Independence of Congo". Journal of Black Studies. 43 (1): 72–94. doi:10.1177/0021934711424491. ISSN 0021-9347. JSTOR 23215196. S2CID 144014323.
- De Groof, Matthias, ed. (2020). Lumumba in the Arts. Leuven: Leuven University Press. ISBN 9789462701748.
- Dworkin, Ira (2017). Congo Love Song: African American Culture and the Crisis of the Colonial State. Chapel Hill: The University of North Carolina Press. ISBN 9781469632728.
- Ehmer, Kersten; Hindermann, Beate (2015). The School of Sophisticated Drinking: An Intoxicating History of Seven Spirits. Greystone Books. ISBN 9781771641197.
- Fabian, Johannes (1996). Remembering the Present: Painting and Popular History in Zaire. Berkeley: University of California Press. p. 73. ISBN 978-0520203761.
- Gendebien, Paul-Henry (1967). L'intervention des Nations Unies au Congo. 1960-1964 (in French) (reprint ed.). Boston: Walter de Gruyter. ISBN 9783111504698.
- Gerard, Emmanuel; Kuklick, Bruce (2015). Death in the Congo: Murdering Patrice Lumumba. Cambridge, MA: Harvard University Press. ISBN 978-0-674-72527-0.
- Gerits, Frank (2023). The Ideological Scramble for Africa: How the Pursuit of Anticolonial Modernity Shaped a Postcolonial Order, 1945–1966. Ithaca, New York: Cornell University Press. ISBN 978-1-5017-6792-0. OCLC 1344378312.
- Gibbs, David N. (1 November 1991). The Political Economy of Third World Intervention: Mines, Money, and U.S. Policy in the Congo Crisis. American Politics and Political Economy. University of Chicago Press. ISBN 9780226290713.
- De Goede, Meike J. (December 2015). "'Mundele, it is because of you' History, Identity and the Meaning of Democracy in the Congo". The Journal of Modern African Studies. 53 (4): 583–609. doi:10.1017/S0022278X15000786. S2CID 232343835.
- Devlin, Larry (2007). Chief of Station, Congo: fighting the Cold War in a hot zone. New York: PublicAffairs. OCLC 71288710.
- Goff, Patricia M., ed. (2004). Identity and Global Politics: Empirical and Theoretical Elaborations (ill. ed.). Springer. ISBN 9781403980496.
- Gondola, Ch. Didier (2002). The History of Congo. Greenwood histories of the modern nations (ill., annotated ed.). Greenwood Publishing Group. ISBN 9780313316968. ISSN 1096-2905.
- Govender, Robert (1971). The Martyrdom of Patrice Lumumba. London: Neillgo. OCLC 973704.
- Hagendorens, MGR J (1975). Dictionnaire ɔtɛtɛla-français. Bandundu: Ceeba Publications.
- Hoskyns, Catherine (1965). The Congo Since Independence: January 1960 – December 1961. London: Oxford University Press. OCLC 414961.
- Howe, Russell Warren (April 1968). "Man and Myth in Political Africa". Foreign Affairs. 46 (3). Council on Foreign Relations: 584–598. doi:10.2307/20039326. JSTOR 20039326.
- Huskens, Gert; Goddeeris, Idesbald (2020). "Lumumba in the Hood: The Legacy of Patrice Lumumba in Rap Music since 1990". In De Groof, Matthias (ed.). Lumumba in the Arts. Leuven: Leuven University Press. ISBN 9789462701748.
- Jewsiewicki, Bogumil (1999). A Congo chronicle: Patrice Lumumba in urban art (ill. ed.). New York: Museum for African Art. ISBN 9780945802259.
- Kanyarwunga, Jean I N (2006). République démocratique du Congo : Les générations condamnées : Déliquescence d'une société précapitaliste. Paris: Publibook. ISBN 9782748333435.
- Kanza, Thomas R. (1994). The Rise and Fall of Patrice Lumumba: Conflict in the Congo (expanded ed.). Rochester, Vermont: Schenkman Books, Inc. ISBN 978-0-87073-901-9.
- Kelly, Sean (1993). America's tyrant: the CIA and Mobutu in Zaire; how the United States put Mobuto into power, protected him from his enemies. Washington, DC: The American University Press. ISBN 978-1-879383-17-3.
- "La formation du premier gouvernement congolais". Courrier Hebdomadaire du CRISP (in French). 70 (24). Brussels: Centre de recherche et d'information socio-politiques: 1–22. 1960. doi:10.3917/cris.070.0001.
- "Le développement des oppositions au Congo". Courrier Hebdomadaire du CRISP (in French). 78 (32). Brussels: Centre de recherche et d'information socio-politiques: 1–20. 1960. doi:10.3917/cris.078.0001.
- Mahoney, Richard D. (1983). JFK: Ordeal in Africa. Oxford University Press. ISBN 978-0-19-503341-0.
- Martin, Meredith (2011). The state of Africa : a history of the continent since independence. Public Affairs. ISBN 978-0-85720-388-5. OCLC 857651296.
- Mazrui, Ali A. (March 1968). "Thoughts on Assassination in Africa". Political Science Quarterly. 83 (1): 40–58. doi:10.2307/2147402. JSTOR 2147402.
- McKown, Robin (1969). Lumumba: A Biography. Garden City, NY: Doubleday. ISBN 9780385077767. OCLC 977145530.
- Merriam, Alan P. (1961). Congo: Background of Conflict. Evanston, Illinois: Northwestern University Press. OCLC 424186.
- Michel, Serge (18 May 1961). Patrice Lumumba. Arlington, VA: United States Joint Publication Research Service. OCLC 946681617.
- Monaville, Pedro (January 2019). "The political life of the dead Lumumba: Cold War histories and the Congolese student left". Africa. 89 (Supplement S1): S15–S39. doi:10.1017/S000197201800089X.
- Mulumba, Joséphine T. (2019). Dakubu, Kropp; Asante, Maria (eds.). African Visionaries. African Books Collective. ISBN 978-9988308841.
- Mwakikagile, Godfrey (2009). Africa 1960–1970: Chronicle and Analysis (in English) (1st ed.). New Africa Press. ISBN 978-9987-16-007-5.
- Nzongola-Ntalaja, Georges (2002). The Congo from Leopold to Kabila: A People's History (in English). Zed Books. ISBN 978-1-84277-053-5.
- Nzongola-Ntalaja, Georges (2014). Patrice Lumumba (ill., reprint ed.). Ohio University Press. ISBN 9780821445068.
- O'Ballance, Edgar (1999). The Congo-Zaire Experience, 1960–98 (ill. ed.). Springer. pp. 26–27. ISBN 9780230286481.
- Okumu, Washington (1963). Lumumba's Congo: Roots of Conflict. New York: Ivan Obolensky. ISBN 9780839210627. OCLC 574268813.
- Olorunsola, Victor A. (1972). The Politics of Cultural Sub-nationalism in Africa. Garden City, NY: Anchor Books. OCLC 915692187.
- Othen, Christopher (2015). Katanga 1960–63: Mercenaries, Spies and the African Nation that Waged War on the World (ill. ed.). Stroud: The History Press. ISBN 9780750965804.
- Reid, Stuart A. (2023). The Lumumba Plot: The Secret History of the CIA and a Cold War Assassination. New York: Alfred A. Knopf. ISBN 9781524748814.
- Stack, James (11 July 1964). "The Legacy of "Lumumbisme"" (PDF). The New African. London: 141–142. ISSN 0142-9345.
- Stockwell, John (1978). In search of enemies: a CIA story (in English). New York: W.W. Norton. ISBN 9780393057058. OCLC 1035702780.
- Tambwe, Eddie (2004). Recherches sur l'écrit au Congo-Kinshasa: essai de bibliologie (in French). l'Harmattan. ISBN 9782747560160.
- Tödt, Daniel (2021). The Lumumba Generation: African Bourgeoisie and Colonial Distinction in the Belgian Congo. Berlin: Walter de Gruyter GmbH. ISBN 9783110709308.
- Turner, Thomas (2007). The Congo Wars: Conflict, Myth, and Reality (2nd ed.). London: Zed Books. ISBN 978-1-84277-688-9.
- Vanderstraeten, Louis-François (1993). De la Force publique à l'Armée nationale congolaise: histoire d'une mutinerie, juillet 1960 (in French) (reprint ed.). Brussels: Académie royale de Belgique. ISBN 9782803101047.
- Willame, Jean-Claude (1990). Patrice Lumumba: la crise congolaise revisitée (in French). Paris: Éditions Karthala. ISBN 9782865372706.
- Willame, Jean-Claude (1972). Patrimonialism and Political Change in the Congo. Stanford: Stanford University Press. ISBN 978-0-8047-0793-0.
- Williams, Susan (2021). White Malice : The CIA and the Covert Recolonization of Africa. New York: PublicAffairs. ISBN 978-1-5417-6829-1.
- De Witte, Ludo (2001). The Assassination of Lumumba. Translated by Wright, Ann; Fenby, Renée. London: Verso. ISBN 978-1-85984-618-6. OCLC 1028192223.
- Young, Crawford (2015). Politics in Congo: Decolonization and Independence. Princeton University Press. ISBN 9781400878574.
- Young, Crawford (1966). "Post-Independence Politics in the Congo". Transition (26). Indiana University Press: 34–41. doi:10.2307/2934325. JSTOR 2934325.
- Zeilig, Leo (2015). Lumumba: Africa's Lost Leader (2nd ed.). London: Haus Publishing. ISBN 978-1908323941.
Read further
[edit | edit source]- Chotiner, Isaac, "A Dangerous Man: Why Congo's independence leader Patrice Lumumba had to die" (review of Stuart A. Reid, The Lumumba Plot: The Secret History of the CIA and a Cold War Assassination, Knopf, 2023), The New Yorker, 6 November 2023, pp. 67–70.
External links
[edit | edit source]- Speeches and writings by and about Patrice Lumumba, at the Marxists Internet Archive.
- Patrice Lumumba: 50 Years Later, Remembering the U.S.-Backed Assassination – video report by Democracy Now!
- Africa Within. A rich source of information on Lumumba, including a reprint of Stephen R. Weissman's 21 July 2002 article from the Washington Post.
- BBC Lumumba apology: Congo's mixed feelings.
- Mysteries of History Lumumba assassination.
- Lumumba and the Congo on YouTube (Documentary of Lumumba's life and work in the Congo).
- BBC An "On this day" text. It features an audio clip of a BBC correspondent on Lumumba's death.
- English translation of Lumumba's speech at the 1960 independence day ceremony
- Patrice Lumumba, Royal Museum for Central Africa
- Pages using the JsonConfig extension
- CS1 maint: url-status
- CS1 German-language sources (de)
- Articles containing Totela-language text
- CS1 English-language sources (en)
- CS1 French-language sources (fr)
- Pages using Sister project links with hidden wikidata
- 1925 births
- 1961 deaths
- Human
- People dem murder insyd 1961
- African den Black nationalists
- African revolutionaries
- Revolutionaries dem assassinate
- Anti-imperialists
- Articles wey dey contain video clips
- Democratic Republic of the Congo politicians dem assassinate
- Deaths by firearm insyd de Democratic Republic of the Congo
- Democratic Republic of the Congo pan-Africanists
- Democratic Republic of the Congo people
- Democratic Republic of the Congo torture victims
- Évolués
- Democratic Republic of the Congo people dem execute
- Prime ministers dem execute
- Revolutionaries dem execute
- Leaders dem oust by coup
- Lumumba Government members
- Minister of Defence of de Democratic Republic of the Congo
- Mouvement National Congolais politicians
- People wey komot Sankuru
- People dem kill insyd Belgian intelligence operations
- People of de Congo Crisis
- Prime ministers of de Democratic Republic of the Congo
- Presidents of de Democratic Republic of the Congo
- Tetela people
- Politicians dem assassinate insyd de 1960s